Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,202,086 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von God's own
God's ownvor 7 Monaten

@Iam_smeezy In big 2026? No put sand for my garri, no deh do like shagari? What does that even mean???

Profilbild von Jethro
Jethrovor 7 Monaten

“I go only dey show you way, what worked for me, fit no work for you.” Na why we dey call am GOATTTTT!!! Too sabi mehnnnnn 😭‼️‼️‼️🔥🔥🔥🔥

Profilbild von 🅰️Y🅾️
🅰️Y🅾️vor 7 Monaten

Bro take your time😂 This song is not it.

Profilbild von Dayvo
Dayvovor 7 Monaten

Finally afrobeat don dey come back to normal Awon tenski ti fe kpami

Profilbild von ◈ OJAY ◈
◈ OJAY ◈vor 7 Monaten

To creatives, i know reviews matters a lot to your craft, please when you come online there are a lot of fools in the comments that will stay Rubbish to get the Elon pay, some just want to feel among by forming salvaged, please ignore them and do your thing ❤️they are useless!

Profilbild von ALEAKHUE
ALEAKHUEvor 7 Monaten

Na the lyrics wey you say make we check be this? No put san san for my Garri, shagari? Crayon be careful

Profilbild von ISHOLÁ
ISHOLÁvor 7 Monaten

See as this low cut fit you

Profilbild von Okiemute
Okiemutevor 7 Monaten

Na Crayon Boy spice Bahamas (Abi how dem de call the one weh sing tatata) and Morravey de set Afro beats back

Profilbild von Blaqsauce🇳🇬🇺🇦
Blaqsauce🇳🇬🇺🇦vor 7 Monaten

Iono but why do you sound a bit different?

Profilbild von Classic Jiggy💫🎭
Classic Jiggy💫🎭vor 7 Monaten

@ibitoye_jethro Baami is a hit already!!!!

Profilbild von 𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱vor 7 Monaten

Wetin be this? 😭😂

Profilbild von Cruise and Vibe
Cruise and Vibevor 7 Monaten

We are waiting patiently. Let's bust the speaker 🔊

Profilbild von Swaguu Loud
Swaguu Loudvor 7 Monaten

You can hear the pain in his voice he's still trying to recover it's not brother God be with you

Profilbild von Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚vor 7 Monaten

I’m UP !

Profilbild von A. Adekunle
A. Adekunlevor 7 Monaten

Nawa o😂

Profilbild von ZUR!K🀄️
ZUR!K🀄️vor 7 Monaten

Omor, and you been sabi sing that time o 💔

Profilbild von Enyi🐘
Enyi🐘vor 7 Monaten

@Boytiphe I think say u don give up oooo

Profilbild von PRNCEE
PRNCEEvor 7 Monaten

This one na Lavia for Mavins record

Profilbild von Nofiu Ibrahim Abiodun
Nofiu Ibrahim Abiodunvor 7 Monaten

Abeg drop this song now

Profilbild von Gist plus
Gist plusvor 7 Monaten

Omoor like play, like play dis guy don forget how to sing oo 🤦🤦

Profilbild von Oddkiller😈
Oddkiller😈vor 7 Monaten

Wetin be this bro 💔 You cut dread loose your singing strength like Samson

Profilbild von Iam Him
Iam Himvor 7 Monaten

Normally crayon get the colors for body, na since from "So Fine" I don dey believe am dey come

Profilbild von C. E. O 💪🏻 🔱
C. E. O 💪🏻 🔱vor 7 Monaten

If Rema sing like this he go blow ?

Profilbild von ORIADÈ 🪐🐐👑
ORIADÈ 🪐🐐👑vor 7 Monaten

Wait ooo! Say Crayon use Donjazzy and Mavin Record take do role out! Why are this boys moving like an ingrate? 🤷‍♂️ No be say you really sabi this song matter self 😏😂 Abeg shift!

Profilbild von Gemini
Geminivor 7 Monaten

Abeg na only me shame?💔💔😢

Profilbild von prettyboyxane
prettyboyxanevor 7 Monaten

Seeing a lot of negative comments but this is nice. Well done 👍

Profilbild von HeisKing 🫅
HeisKing 🫅vor 7 Monaten

Crayon on this one 👏

Profilbild von Solá: The Energy
Solá: The Energyvor 7 Monaten

@beatsbymorph Hmm

Profilbild von Ashygenius
Ashygeniusvor 7 Monaten

Omo Afro beat fell off like mad 💔

Profilbild von Kennysings
Kennysingsvor 7 Monaten

That dance at the end was heavenly my bro 💃 😂 love you kpa @crayonthis

Profilbild von Aikou Fan Page
Aikou Fan Pagevor 7 Monaten

Lol, this guy to tey to blow with this yeye lyrics Weti be garri and shagari? For 2026?😂

Profilbild von 𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘
𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘vor 7 Monaten

Bro, wait, fess you play this thing give Don baba ???

Profilbild von BIG-M🐯
BIG-M🐯vor 7 Monaten

This dance moves no too much for this song ? Abi na different song u dey dance to ?

Profilbild von DJ CERY
DJ CERYvor 7 Monaten

As a DJ I’ll be honest, this one feels mid. You’ve got the fan base and the talent, so the music has to match that level. Step back in the studio and give the people something stronger.