Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Out at midnight.

1,202,086 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля God's own
God's own7 месяцев назад

@Iam_smeezy In big 2026? No put sand for my garri, no deh do like shagari? What does that even mean???

Фото профиля Jethro
Jethro7 месяцев назад

“I go only dey show you way, what worked for me, fit no work for you.” Na why we dey call am GOATTTTT!!! Too sabi mehnnnnn 😭‼️‼️‼️🔥🔥🔥🔥

Фото профиля 🅰️Y🅾️
🅰️Y🅾️7 месяцев назад

Bro take your time😂 This song is not it.

Фото профиля Dayvo
Dayvo7 месяцев назад

Finally afrobeat don dey come back to normal Awon tenski ti fe kpami

Фото профиля ◈ OJAY ◈
◈ OJAY ◈7 месяцев назад

To creatives, i know reviews matters a lot to your craft, please when you come online there are a lot of fools in the comments that will stay Rubbish to get the Elon pay, some just want to feel among by forming salvaged, please ignore them and do your thing ❤️they are useless!

Фото профиля ALEAKHUE
ALEAKHUE7 месяцев назад

Na the lyrics wey you say make we check be this? No put san san for my Garri, shagari? Crayon be careful

Фото профиля ISHOLÁ
ISHOLÁ7 месяцев назад

See as this low cut fit you

Фото профиля Okiemute
Okiemute7 месяцев назад

Na Crayon Boy spice Bahamas (Abi how dem de call the one weh sing tatata) and Morravey de set Afro beats back

Фото профиля Blaqsauce🇳🇬🇺🇦
Blaqsauce🇳🇬🇺🇦7 месяцев назад

Iono but why do you sound a bit different?

Фото профиля Classic Jiggy💫🎭
Classic Jiggy💫🎭7 месяцев назад

@ibitoye_jethro Baami is a hit already!!!!

Фото профиля 𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱7 месяцев назад

Wetin be this? 😭😂

Фото профиля Cruise and Vibe
Cruise and Vibe7 месяцев назад

We are waiting patiently. Let's bust the speaker 🔊

Фото профиля Swaguu Loud
Swaguu Loud7 месяцев назад

You can hear the pain in his voice he's still trying to recover it's not brother God be with you

Фото профиля Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚7 месяцев назад

I’m UP !

Фото профиля A. Adekunle
A. Adekunle7 месяцев назад

Nawa o😂

Фото профиля ZUR!K🀄️
ZUR!K🀄️7 месяцев назад

Omor, and you been sabi sing that time o 💔

Фото профиля Enyi🐘
Enyi🐘7 месяцев назад

@Boytiphe I think say u don give up oooo

Фото профиля PRNCEE
PRNCEE7 месяцев назад

This one na Lavia for Mavins record

Фото профиля Nofiu Ibrahim Abiodun
Nofiu Ibrahim Abiodun7 месяцев назад

Abeg drop this song now

Фото профиля Gist plus
Gist plus7 месяцев назад

Omoor like play, like play dis guy don forget how to sing oo 🤦🤦

Фото профиля Oddkiller😈
Oddkiller😈7 месяцев назад

Wetin be this bro 💔 You cut dread loose your singing strength like Samson

Фото профиля Iam Him
Iam Him7 месяцев назад

Normally crayon get the colors for body, na since from "So Fine" I don dey believe am dey come

Фото профиля C. E. O 💪🏻 🔱
C. E. O 💪🏻 🔱7 месяцев назад

If Rema sing like this he go blow ?

Фото профиля ORIADÈ 🪐🐐👑
ORIADÈ 🪐🐐👑7 месяцев назад

Wait ooo! Say Crayon use Donjazzy and Mavin Record take do role out! Why are this boys moving like an ingrate? 🤷‍♂️ No be say you really sabi this song matter self 😏😂 Abeg shift!

Фото профиля Gemini
Gemini7 месяцев назад

Abeg na only me shame?💔💔😢

Фото профиля prettyboyxane
prettyboyxane7 месяцев назад

Seeing a lot of negative comments but this is nice. Well done 👍

Фото профиля HeisKing 🫅
HeisKing 🫅7 месяцев назад

Crayon on this one 👏

Фото профиля Solá: The Energy
Solá: The Energy7 месяцев назад

@beatsbymorph Hmm

Фото профиля Ashygenius
Ashygenius7 месяцев назад

Omo Afro beat fell off like mad 💔

Фото профиля Kennysings
Kennysings7 месяцев назад

That dance at the end was heavenly my bro 💃 😂 love you kpa @crayonthis

Фото профиля Aikou Fan Page
Aikou Fan Page7 месяцев назад

Lol, this guy to tey to blow with this yeye lyrics Weti be garri and shagari? For 2026?😂

Фото профиля 𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘
𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘7 месяцев назад

Bro, wait, fess you play this thing give Don baba ???

Фото профиля BIG-M🐯
BIG-M🐯7 месяцев назад

This dance moves no too much for this song ? Abi na different song u dey dance to ?

Фото профиля DJ CERY
DJ CERY7 месяцев назад

As a DJ I’ll be honest, this one feels mid. You’ve got the fan base and the talent, so the music has to match that level. Step back in the studio and give the people something stronger.

Похожие видео