Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Out at midnight.

1,202,086 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

God's own profil fotoğrafı
God's own7 ay önce

@Iam_smeezy In big 2026? No put sand for my garri, no deh do like shagari? What does that even mean???

Jethro profil fotoğrafı
Jethro7 ay önce

“I go only dey show you way, what worked for me, fit no work for you.” Na why we dey call am GOATTTTT!!! Too sabi mehnnnnn 😭‼️‼️‼️🔥🔥🔥🔥

🅰️Y🅾️ profil fotoğrafı
🅰️Y🅾️7 ay önce

Bro take your time😂 This song is not it.

Dayvo profil fotoğrafı
Dayvo7 ay önce

Finally afrobeat don dey come back to normal Awon tenski ti fe kpami

◈ OJAY ◈ profil fotoğrafı
◈ OJAY ◈7 ay önce

To creatives, i know reviews matters a lot to your craft, please when you come online there are a lot of fools in the comments that will stay Rubbish to get the Elon pay, some just want to feel among by forming salvaged, please ignore them and do your thing ❤️they are useless!

ALEAKHUE profil fotoğrafı
ALEAKHUE7 ay önce

Na the lyrics wey you say make we check be this? No put san san for my Garri, shagari? Crayon be careful

ISHOLÁ profil fotoğrafı
ISHOLÁ7 ay önce

See as this low cut fit you

Okiemute profil fotoğrafı
Okiemute7 ay önce

Na Crayon Boy spice Bahamas (Abi how dem de call the one weh sing tatata) and Morravey de set Afro beats back

Blaqsauce🇳🇬🇺🇦 profil fotoğrafı
Blaqsauce🇳🇬🇺🇦7 ay önce

Iono but why do you sound a bit different?

Classic Jiggy💫🎭 profil fotoğrafı
Classic Jiggy💫🎭7 ay önce

@ibitoye_jethro Baami is a hit already!!!!

𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱 profil fotoğrafı
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱7 ay önce

Wetin be this? 😭😂

Cruise and Vibe profil fotoğrafı
Cruise and Vibe7 ay önce

We are waiting patiently. Let's bust the speaker 🔊

Swaguu Loud profil fotoğrafı
Swaguu Loud7 ay önce

You can hear the pain in his voice he's still trying to recover it's not brother God be with you

Pяom Pяom🌚 profil fotoğrafı
Pяom Pяom🌚7 ay önce

I’m UP !

A. Adekunle profil fotoğrafı
A. Adekunle7 ay önce

Nawa o😂

ZUR!K🀄️ profil fotoğrafı
ZUR!K🀄️7 ay önce

Omor, and you been sabi sing that time o 💔

Enyi🐘 profil fotoğrafı
Enyi🐘7 ay önce

@Boytiphe I think say u don give up oooo

PRNCEE profil fotoğrafı
PRNCEE7 ay önce

This one na Lavia for Mavins record

Nofiu Ibrahim Abiodun profil fotoğrafı
Nofiu Ibrahim Abiodun7 ay önce

Abeg drop this song now

Gist plus profil fotoğrafı
Gist plus7 ay önce

Omoor like play, like play dis guy don forget how to sing oo 🤦🤦

Oddkiller😈 profil fotoğrafı
Oddkiller😈7 ay önce

Wetin be this bro 💔 You cut dread loose your singing strength like Samson

Iam Him profil fotoğrafı
Iam Him7 ay önce

Normally crayon get the colors for body, na since from "So Fine" I don dey believe am dey come

C. E. O 💪🏻 🔱 profil fotoğrafı
C. E. O 💪🏻 🔱7 ay önce

If Rema sing like this he go blow ?

ORIADÈ 🪐🐐👑 profil fotoğrafı
ORIADÈ 🪐🐐👑7 ay önce

Wait ooo! Say Crayon use Donjazzy and Mavin Record take do role out! Why are this boys moving like an ingrate? 🤷‍♂️ No be say you really sabi this song matter self 😏😂 Abeg shift!

Gemini profil fotoğrafı
Gemini7 ay önce

Abeg na only me shame?💔💔😢

prettyboyxane profil fotoğrafı
prettyboyxane7 ay önce

Seeing a lot of negative comments but this is nice. Well done 👍

HeisKing 🫅 profil fotoğrafı
HeisKing 🫅7 ay önce

Crayon on this one 👏

Solá: The Energy profil fotoğrafı
Solá: The Energy7 ay önce

@beatsbymorph Hmm

Ashygenius profil fotoğrafı
Ashygenius7 ay önce

Omo Afro beat fell off like mad 💔

Kennysings profil fotoğrafı
Kennysings7 ay önce

That dance at the end was heavenly my bro 💃 😂 love you kpa @crayonthis

Aikou Fan Page profil fotoğrafı
Aikou Fan Page7 ay önce

Lol, this guy to tey to blow with this yeye lyrics Weti be garri and shagari? For 2026?😂

𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘 profil fotoğrafı
𝐁𝐇𝐄𝐄𝐉𝐀𝐘7 ay önce

Bro, wait, fess you play this thing give Don baba ???

BIG-M🐯 profil fotoğrafı
BIG-M🐯7 ay önce

This dance moves no too much for this song ? Abi na different song u dey dance to ?

DJ CERY profil fotoğrafı
DJ CERY7 ay önce

As a DJ I’ll be honest, this one feels mid. You’ve got the fan base and the talent, so the music has to match that level. Step back in the studio and give the people something stronger.

Benzer Videolar