Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Out in Lagos traffic 😅
178,259 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Kamal1 yıl önce
Corppers and trekking 5&6 🌝 dem Dey everywhere

Zeegy1 yıl önce
Typical example of olounje iya! 😂🤣 cus even if person Dey travel from ekiti to Lagos e no suppose hungry reach like this

Q1 yıl önce
Lol. I did teeth cleaning and polishing 2 days ago and I couldn't chew till the next day. My gums were irritated.

IBIFAÀ1 yıl önce
Out in Lagos traffic keh! Suppose to be out to eat Lagos junks

op_waya1 yıl önce
See person wey just do teeth

CANA 💨1 yıl önce
Na for that amala you use offend me bro Something wey I never see chop for 2 yrs now 😂

BANDIT1 yıl önce
Funny how I’m eating turkey and active too 😂 I just de smile de watch

Osiki1 yıl önce
Ah, all these in that belly?

Derick Tolu1 yıl önce
Lmaoo 😂 😂 wetin happen to your beards

DiEt1 yıl önce
Your mess go dey GBA like werey 😂😂😂
Benzer Videolar
Lady went gaga after seeing Victor Osimhen in traffic in Lagos
POOJA!!!
83,862 görüntüleme • 4 ay önce
