Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Out in Lagos traffic 😅
178,259 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Kamalvor 1 Jahr
Corppers and trekking 5&6 🌝 dem Dey everywhere

Zeegyvor 1 Jahr
Typical example of olounje iya! 😂🤣 cus even if person Dey travel from ekiti to Lagos e no suppose hungry reach like this

Qvor 1 Jahr
Lol. I did teeth cleaning and polishing 2 days ago and I couldn't chew till the next day. My gums were irritated.

IBIFAÀvor 1 Jahr
Out in Lagos traffic keh! Suppose to be out to eat Lagos junks

op_wayavor 1 Jahr
See person wey just do teeth

CANA 💨vor 1 Jahr
Na for that amala you use offend me bro Something wey I never see chop for 2 yrs now 😂

BANDITvor 1 Jahr
Funny how I’m eating turkey and active too 😂 I just de smile de watch

Osikivor 1 Jahr
Ah, all these in that belly?

Derick Toluvor 1 Jahr
Lmaoo 😂 😂 wetin happen to your beards

DiEtvor 1 Jahr
Your mess go dey GBA like werey 😂😂😂
Ähnliche Videos
Lady went gaga after seeing Victor Osimhen in traffic in Lagos
POOJA!!!
83,862 Aufrufe • vor 4 Monaten
