Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Out in Lagos traffic 😅

178,259 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Kamal's profile picture
Kamal1 year ago

Corppers and trekking 5&6 🌝 dem Dey everywhere

Zeegy's profile picture
Zeegy1 year ago

Typical example of olounje iya! 😂🤣 cus even if person Dey travel from ekiti to Lagos e no suppose hungry reach like this

Q's profile picture
Q1 year ago

Lol. I did teeth cleaning and polishing 2 days ago and I couldn't chew till the next day. My gums were irritated.

IBIFAÀ's profile picture
IBIFAÀ1 year ago

Out in Lagos traffic keh! Suppose to be out to eat Lagos junks

op_waya's profile picture
op_waya1 year ago

See person wey just do teeth

CANA 💨's profile picture
CANA 💨1 year ago

Na for that amala you use offend me bro Something wey I never see chop for 2 yrs now 😂

BANDIT's profile picture
BANDIT1 year ago

Funny how I’m eating turkey and active too 😂 I just de smile de watch

Osiki's profile picture
Osiki1 year ago

Ah, all these in that belly?

Derick Tolu's profile picture
Derick Tolu1 year ago

Lmaoo 😂 😂 wetin happen to your beards

DiEt's profile picture
DiEt1 year ago

Your mess go dey GBA like werey 😂😂😂

Related Videos