Loading video...
Video Failed to Load
๐จ OUT NOW ๐จ ๐ค TEMS ๐ฅ WHAT YOU NEED (OFFICIAL VIDEO)
386,168 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

If na boy spyce dey drag rope now una go dey hate๐โ๐พ

@Outsideisbliss Country Dey bleed you day drop song na bandits go later stream am sha

Everytime you need need need in your lyrics abeg rest. Nigeria need New government like this.

Make guy man dey listen to this kind music?? I no get pain?

Her body is too big for this kind of music she can't be like tyla no matter how much she tried she just can't buh she better artist than ayra starr tho buh correct me if I'm wrong

I know you want to say something just say nobody will beait you ๐ญ๐

Omo this babe carry yansh oo ๐ฅน

Nothing concern Temilade with Nigeria R&B ni wife mi koo

tems is the only music i've listened to all week ๐

This cs is the reason why Tems no dey send Nigerians Thank God she found her audience

@temsbaby Dragging that rope signifies the pain you dey try drag or wetin What did the director explain?

My emotions are not safe with Tems ๐ญ

so when we go tell this one the truth ?

Watin concern love with pulling ICE BERG?

@jaiyesx I luv her but not her music mehn I tried

All this things happening in Nigeria no concern her Yansh privilege

You canโt be monotone and be legendary youโd easily be forgotten Her team needs to act fast

country dey sp0il, terms dey drop global fl0p, siri play Government by dammy krane

She dey always behave as if she now want dey the video

Mother ate down

Tems needs to stick to collaboration more. It brings out the best in her rather than solo songs.

+lovvveeee๐ญ!

She doesn't have the heartbroken girl aura. She's too fine for that ๐๐ญ

Who carry rope give my baby๐

Make she and those bandits go listen to the song

Maybe she release the song for US or UK people Because no be time to dey stream song we dey like this Like the wise man says "he who his house is burning, would not go around chasing a rat in his house"

Yes, you're not what I need. Thank you for acknowledging that

@btfwenly see kaka nau..

terms wey no send nigerians, now playing Government by dammy krane

This girl is so one-dimensional, and nobody ever says anything about that. Her songs are blah.

@only1peterpan Make I go view this body something must peel

Weโve moved on. Sheโs not lending a voice insecurity so she can watch her p herself. Sheโs always been carefree. But tbh whoโs gonna watch this p

this one no even care about the children wey dem kidnap ๐

Another grammy


