OUT Nowww! 😝🔝
170,879 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

The intro of this your new jam actually mad 🔥🔥 But the person in that video don fraaa sa 😹😹

Guy no worry you bad 🔥🔥

isabangeryoualreadyknow. Streaming nonstop!

I swear nobody don stream SLICK pass me, on my life😭😭❤️❤️

@Ozedikus SLICK

Na this kind step wey Dem go advise you say don't try this at home ,school or anywhere 😂

hope say you settle am sha, love this guys energy tbh😂

Freestyle

That last move to exit was slick tho!!🔥

Victony I no dey Understand your songs again..u wan dey do things like omah lay

You no talk “stubborn” here

is it only me but this guy looks like Daniel regah

Jammin'

😂 😂

The guy is good wish he was in a dance video ♥️🔥

If you watch on mute you’ll think it’s something else 😭

Na this kind person badoo dey like 😂😂😂😂😂

He nailed

Michael Jackson no do reach

This one la warapa o

@gemininiiii Na you be Swaggalomo wey we sabi like this…. Yung6ix don cast 🤐

Nigga actually went SLICK with the moves.

Yuppoo Active ✌️❤️💪

@Ogonna56 Victony one of the best musician in nigeria. The melody is always top notch.

Let’s go

Omo see steps 😭🔥

@Raverx1x1 Bia.. Ebuka, you just make me Dey rewarm since e drop 🔥 “1:47” e nor Dey enough #$lick

@adokwei_savage bro dey dance like Dracula

This guy thrust game no be here ooo More than hydraulic pump oo 😂😂

Banger😂

@gemininiiii Find this dancer for me…. 500k for him 💯

It's all these afro-rewarm fl0ps that's making afrobeats decline globally
相关视频
Sensitive content
BIKINI ROJO OUT NOWWW👙❤️
Julieta
27,051 次观看 • 1 年前
Sensitive content
HOTBOXXX OUT NOWWW!! 💞🩷🩷
☆ ‧dreamboy·˟͙‧̩̥l
5,966,365 次观看 • 1 年前
