Loading video...
Video Failed to Load
๐จ OUT THIS FRIDAY ๐จ ๐ค REMA ๐ OH NO HOWโS IT SOUNDING? ๐ฅ
164,296 views โข 3 days ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

I love rema fr but asake is a better artist than remy boy no hate

Make e con cleanse my ear from this industry noise abeg๐๐ฅ

Omo guy just settle with Omah lay make u steal another project allegedly

If not for Nigeriansโ bad music taste, Rema would never be big. Even with Calm Down, that song isnโt even a dance song to save a soul. I really donโt know why that song got that much recognition. I would choose Fireboy over Rema.

See music

This one enter. E fit catch Intl audience

This one never do 6 years for industry him don wash out if not for twitter hype this guy no even good reach zino

asake daddy ๐ซก

Rema fans dey suffer from good music

Sha drop am make Una comot that uselezz b4 b4 song

mid

E dey be me like say Rema and Fireboy dey date

@Goldzeee Bro too good

It's all these afro-rubblsh fl0ps that's making afrobeats decline globally ... regba is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Make this guy just go warm eba ๐ญ๐

Make him no drop this rubbish,we don't want!!! Flop on flop on flop

@Christ_Dav4

Na how him sing "hot eba hot eba hot eba" ABI ozeba but now the eba don cold

@certified_bammy Retire bro,wrap it upโค๏ธ

Wait rema no ready this year?

We'll see it Friday

So, TEA wey @heisrema spend money on just how many weeks ago don fade? Wen u guys leave ur originality & chase validation, dats what happens. You leave afrobeats, enter dancehall. You do dancehall pass Popcan or Vybz Cartel? See how @ayrastarr is forcing HB on us. Yankee jam

Wtf is this bullshit of a song๐

I don hear this one before naw

Rema Dey naija

I love this one tho... Rvssian is on it it's gonna be fire ๐ฅ

Flop dropping this Friday

Another banger ๐ฅ๐ฅ

Wait... What's bringing about the h8te comment? You sure say na the same snippet we just watch so?

Another banger fr

What the Fuck ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Don't waste your breath , every time baby girl this and that, you know get anything to sing again This year no hit again, he just dey released flopped up and down. No be by quantity na quality



![๐จ NEW SNIPPET ๐จ ๐ค MUYEEZ ๐ [?] HOWโS IT SOUNDING? ๐ฅ](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)