Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Over Happiness fit kpai person sometimes…

189,731 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Gentleman Joel
Gentleman Joel1 год назад

See the finger of person wey dey inject you needle for eyes🙆🏻

Фото профиля NAWTI BOY
NAWTI BOY1 год назад

Hmmm… oju kan ekpa, oju kan ere

Фото профиля H.
H.1 год назад

I no fit even watch am finish

Фото профиля RAMOS
RAMOS1 год назад

if something happen for her now una go de beg money for her something wey u knw say una no fit see buy for market werey

Фото профиля Mr Burt Whole
Mr Burt Whole1 год назад

No even wear gloves, I no even know wetin de sup, omo

Фото профиля 🦂
🦂1 год назад

For eyes wey no get replacement

Фото профиля Pretty Sike
Pretty Sike1 год назад

Wait fess, why is water coming out of my own eyes? I couldn't even watch to the end.

Фото профиля 𝕿𝖔𝖕𝖘𝖍𝖔𝖙
𝕿𝖔𝖕𝖘𝖍𝖔𝖙1 год назад

What are you people doing again bayi? Are these tools even sterilized? No hand gloves!😏

Фото профиля soyoufoundrose❤️
soyoufoundrose❤️1 год назад

Omg🥹🥹🥹 Is all this really necessary??

Фото профиля Kael
Kael1 год назад

No gloves wtf

Похожие видео