Loading video...
Video Failed to Load
OVERDOING: "Come down" ๐๐๐
32 Comments

Na Shalli update Young John โOya come up hereโ even b4 Wiz tap am. But anyways Agenda must agend

Dammm ๐๐๐ for another person song. Wizkid na proper Big Bro He no even shout

his song came up and shalli came down for him to step up.. twitter guys and drama sha

You won stand for up make wiz stand for floor keh. You Dey whine yourself.

School am! Boy comport fast fast๐๐

Bro how people wey hate Wizkid take de survive ๐ ๐ ๐

He is lecturing them on steeze ๐

See that one chest like who dey sick๐๐

Wizkid too mature!!

The ped0 jus dey milk all these ones , wizshit is already in his No-Hit Era, no tour ๐ now playing ogbafia dey for ground by dammy krane ๐ฅ

U be Werrey, na Shalli music been Dey play na why him Dey up

๐ ๐

@SBurabari70059

Shalli song went on na why him climb

This one go just comot cloth anywhere he Dey ๐๐

Many things no suppose concern me for this internet sha

๐๐๐

Itโs time for young John to perform.

Afro-gumbody pioneer, wizmidget fell off; no tour , no hit, the ped0 don settle for less with club shows ๐ Alexa play Dlckhead by dammy krane ๐ฅ

Everybody in this comment session dull ๐ค๐ค

wizzy just be like virus ๐ฆ ๐

Correcting on soft

I donโt still understand why people stand on club chairs.

you heard shalli say "oya come up here "

He deh aura farm himself ๐

E want make everybody see am. Olodo lowkey๐๐ญ

๐ฆ

Una nore know say wizzy don mad, make una continue to hail am..

My king ๐

Shalli already saidโOya come up make them see youโ

Read the lips nau Shalli told Young John "Oya come up here"

Wizkid love all the kids in the industry
