Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

OVERDOING: "Come down" 😂😂😂

347,667 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von $tunner
$tunnervor 4 Monaten

Na Shalli update Young John “Oya come up here” even b4 Wiz tap am. But anyways Agenda must agend

Profilbild von Zonebi
Zonebivor 4 Monaten

Dammm 😂😂😂 for another person song. Wizkid na proper Big Bro He no even shout

Profilbild von Malaysian Burger
Malaysian Burgervor 4 Monaten

his song came up and shalli came down for him to step up.. twitter guys and drama sha

Profilbild von sugar
sugarvor 4 Monaten

You won stand for up make wiz stand for floor keh. You Dey whine yourself.

Profilbild von Oke Afolabi
Oke Afolabivor 4 Monaten

School am! Boy comport fast fast😂😂

Profilbild von LIFELESS 💔🪦
LIFELESS 💔🪦vor 4 Monaten

Bro how people wey hate Wizkid take de survive 😅😅😅

Profilbild von Butterscotch88
Butterscotch88vor 4 Monaten

He is lecturing them on steeze 😂

Profilbild von WHEREAMi?
WHEREAMi?vor 4 Monaten

See that one chest like who dey sick😂😂

Profilbild von Sheddy$
Sheddy$vor 4 Monaten

Wizkid too mature!!

Profilbild von SABI BOY
SABI BOYvor 4 Monaten

The ped0 jus dey milk all these ones , wizshit is already in his No-Hit Era, no tour 😂 now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

Profilbild von 𐕣
𐕣vor 4 Monaten

U be Werrey, na Shalli music been Dey play na why him Dey up

Profilbild von Richmond
Richmondvor 4 Monaten

😂 😂

Profilbild von MR JONES
MR JONESvor 4 Monaten

@SBurabari70059

Profilbild von Rocket -
Rocket -vor 4 Monaten

Shalli song went on na why him climb

Profilbild von Bobby Bankz
Bobby Bankzvor 4 Monaten

This one go just comot cloth anywhere he Dey 😂😂

Profilbild von KEEP it REAL
KEEP it REALvor 4 Monaten

Many things no suppose concern me for this internet sha

Profilbild von SMT. AJ
SMT. AJvor 4 Monaten

😂😂😂

Profilbild von OBA HOME’S | Luxury Wall Art & Kitchenware 🍳🖼️
OBA HOME’S | Luxury Wall Art & Kitchenware 🍳🖼️vor 4 Monaten

It’s time for young John to perform.

Profilbild von AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAINvor 4 Monaten

Afro-gumbody pioneer, wizmidget fell off; no tour , no hit, the ped0 don settle for less with club shows 😂 Alexa play Dlckhead by dammy krane 🔥

Profilbild von Kolumbus
Kolumbusvor 4 Monaten

Everybody in this comment session dull 😤😤

Profilbild von la_fish_blog
la_fish_blogvor 4 Monaten

wizzy just be like virus 🦠 😂

Profilbild von TooRaw
TooRawvor 4 Monaten

Correcting on soft

Profilbild von Don Honey
Don Honeyvor 4 Monaten

I don’t still understand why people stand on club chairs.

Profilbild von manlikeEDGES
manlikeEDGESvor 4 Monaten

you heard shalli say "oya come up here "

Profilbild von Classic jago
Classic jagovor 4 Monaten

He deh aura farm himself 😂

Profilbild von Flamez 🥁
Flamez 🥁vor 4 Monaten

E want make everybody see am. Olodo lowkey😂😭

Profilbild von machalla999
machalla999vor 4 Monaten

🦅

Profilbild von RIÇÁRDÔ
RIÇÁRDÔvor 4 Monaten

Una nore know say wizzy don mad, make una continue to hail am..

Profilbild von 👨‍🦽‍➡️
👨‍🦽‍➡️vor 4 Monaten

My king 😂

Profilbild von Whoiscobarz
Whoiscobarzvor 4 Monaten

Shalli already said”Oya come up make them see you”

Profilbild von 㐅n㐅㐅
㐅n㐅㐅vor 4 Monaten

Read the lips nau Shalli told Young John "Oya come up here"

Profilbild von Professor 🪝⚓️
Professor 🪝⚓️vor 4 Monaten

Wizkid love all the kids in the industry

Ähnliche Videos