Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

OVERDOING: "Come down" 😂😂😂

347,667 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля $tunner
$tunner4 месяцев назад

Na Shalli update Young John “Oya come up here” even b4 Wiz tap am. But anyways Agenda must agend

Фото профиля Zonebi
Zonebi4 месяцев назад

Dammm 😂😂😂 for another person song. Wizkid na proper Big Bro He no even shout

Фото профиля Malaysian Burger
Malaysian Burger4 месяцев назад

his song came up and shalli came down for him to step up.. twitter guys and drama sha

Фото профиля sugar
sugar4 месяцев назад

You won stand for up make wiz stand for floor keh. You Dey whine yourself.

Фото профиля Oke Afolabi
Oke Afolabi4 месяцев назад

School am! Boy comport fast fast😂😂

Фото профиля LIFELESS 💔🪦
LIFELESS 💔🪦4 месяцев назад

Bro how people wey hate Wizkid take de survive 😅😅😅

Фото профиля Butterscotch88
Butterscotch884 месяцев назад

He is lecturing them on steeze 😂

Фото профиля WHEREAMi?
WHEREAMi?4 месяцев назад

See that one chest like who dey sick😂😂

Фото профиля Sheddy$
Sheddy$4 месяцев назад

Wizkid too mature!!

Фото профиля SABI BOY
SABI BOY4 месяцев назад

The ped0 jus dey milk all these ones , wizshit is already in his No-Hit Era, no tour 😂 now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

Фото профиля 𐕣
𐕣4 месяцев назад

U be Werrey, na Shalli music been Dey play na why him Dey up

Фото профиля Richmond
Richmond4 месяцев назад

😂 😂

Фото профиля MR JONES
MR JONES4 месяцев назад

@SBurabari70059

Фото профиля Rocket -
Rocket -4 месяцев назад

Shalli song went on na why him climb

Фото профиля Bobby Bankz
Bobby Bankz4 месяцев назад

This one go just comot cloth anywhere he Dey 😂😂

Фото профиля KEEP it REAL
KEEP it REAL4 месяцев назад

Many things no suppose concern me for this internet sha

Фото профиля SMT. AJ
SMT. AJ4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля OBA HOME’S | Luxury Wall Art & Kitchenware 🍳🖼️
OBA HOME’S | Luxury Wall Art & Kitchenware 🍳🖼️4 месяцев назад

It’s time for young John to perform.

Фото профиля AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAIN4 месяцев назад

Afro-gumbody pioneer, wizmidget fell off; no tour , no hit, the ped0 don settle for less with club shows 😂 Alexa play Dlckhead by dammy krane 🔥

Фото профиля Kolumbus
Kolumbus4 месяцев назад

Everybody in this comment session dull 😤😤

Фото профиля la_fish_blog
la_fish_blog4 месяцев назад

wizzy just be like virus 🦠 😂

Фото профиля TooRaw
TooRaw4 месяцев назад

Correcting on soft

Фото профиля Don Honey
Don Honey4 месяцев назад

I don’t still understand why people stand on club chairs.

Фото профиля manlikeEDGES
manlikeEDGES4 месяцев назад

you heard shalli say "oya come up here "

Фото профиля Classic jago
Classic jago4 месяцев назад

He deh aura farm himself 😂

Фото профиля Flamez 🥁
Flamez 🥁4 месяцев назад

E want make everybody see am. Olodo lowkey😂😭

Фото профиля machalla999
machalla9994 месяцев назад

🦅

Фото профиля RIÇÁRDÔ
RIÇÁRDÔ4 месяцев назад

Una nore know say wizzy don mad, make una continue to hail am..

Фото профиля 👨‍🦽‍➡️
👨‍🦽‍➡️4 месяцев назад

My king 😂

Фото профиля Whoiscobarz
Whoiscobarz4 месяцев назад

Shalli already said”Oya come up make them see you”

Фото профиля 㐅n㐅㐅
㐅n㐅㐅4 месяцев назад

Read the lips nau Shalli told Young John "Oya come up here"

Фото профиля Professor 🪝⚓️
Professor 🪝⚓️4 месяцев назад

Wizkid love all the kids in the industry

Похожие видео