Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
OVERDOING: "Come down" 😂😂😂
32 Yorum

Na Shalli update Young John “Oya come up here” even b4 Wiz tap am. But anyways Agenda must agend

Dammm 😂😂😂 for another person song. Wizkid na proper Big Bro He no even shout

his song came up and shalli came down for him to step up.. twitter guys and drama sha

You won stand for up make wiz stand for floor keh. You Dey whine yourself.

School am! Boy comport fast fast😂😂

Bro how people wey hate Wizkid take de survive 😅😅😅

He is lecturing them on steeze 😂

See that one chest like who dey sick😂😂

Wizkid too mature!!

The ped0 jus dey milk all these ones , wizshit is already in his No-Hit Era, no tour 😂 now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

U be Werrey, na Shalli music been Dey play na why him Dey up

😂 😂

@SBurabari70059

Shalli song went on na why him climb

This one go just comot cloth anywhere he Dey 😂😂

Many things no suppose concern me for this internet sha

😂😂😂

It’s time for young John to perform.

Afro-gumbody pioneer, wizmidget fell off; no tour , no hit, the ped0 don settle for less with club shows 😂 Alexa play Dlckhead by dammy krane 🔥

Everybody in this comment session dull 😤😤

wizzy just be like virus 🦠 😂

Correcting on soft

I don’t still understand why people stand on club chairs.

you heard shalli say "oya come up here "

He deh aura farm himself 😂

E want make everybody see am. Olodo lowkey😂😭

🦅

Una nore know say wizzy don mad, make una continue to hail am..

My king 😂

Shalli already said”Oya come up make them see you”

Read the lips nau Shalli told Young John "Oya come up here"

Wizkid love all the kids in the industry
