Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Overzealous Gen Z Abeokuta Picnic
Комментарии: 31

You yab them before still yab them now 😂

“Food platuuuuurrrr” Opeyemi you’re a bully 🤣🤣😂😭😭😭

This guy get problem like say he put money for their pocket

Na wa for you; Abeokuta is not a village nau

You leave this people alone na 😂😂😂

Tobi is married 🤣🤣🤣🤣🤣

Lol na zobo he bring

Omo you de spoil Ricky stuff o

Ope take it easy on them naaaa 🤣🤣🤣🤣

This bobo dey kéré abk and e dey pain sha 😒😒😒 How does these people represent us in the whole of abk? 😒 "You dey smoke igbo, u dey take Indian hemp" 😭

Brother Ope You Come Abuse Us

This guy get wahala 😂😂😂😂

Go easy on them boss they are not international yet like you

Wetin this people do you ope?

Bomb Dey Yy our head. Wetin you mean by in abk

Chapman ke abi na dull man

Abeokuta as how ? Egbon na these ones o abeg 😂

Pls where can I get this perfume

Comedy

lol guy calm down oo. See as you dey sweat😂

This guy😀😀

You just be hater 😭. They tried

Wetin Abeokuta do you naa guy 🤣

You are very silly

OPEYEMI PLS HELP ME WITH 100k for rent

🤣🤭😂

You too talk this boy 🤦🏾

“Fruit Platter” Opeyemi Abeg 😅

That been said ✌🏿

Fruit plattor 😂

😂😂😂
