Loading video...
Video Failed to Load
Oya begin repair am๐
36 Comments

@Guccistarboi @Heis_Duke Punishment lol

@Heis_Duke ๐๐

@Guccistarboi I don play this video like 10 times๐๐ type shii

@Guccistarboi โNa me be the fadaโ bro don forget

@Guccistarboi Which one be lambo Camaro again? No be Chevrolet Camaro again?

@Guccistarboi In a sane country, he will be behind bars for about 4-5years if itโs a male judge and 7-9 years if itโs a female judge for that kick he gave the infant.

@Guccistarboi Oga leave am oo, na him papa motor he spoil

@Guccistarboi Ah Weti e mama de do for this beef btw papa & son ๐๐ซด๐ป

@Guccistarboi Just commot the chain fess Make e no the Wahala wey e don enter ๐

@Guccistarboi This boy don already understand everything about him dad ๐๐you can never see am crying ๐๐

@Guccistarboi Which kind razz papa be this

@Guccistarboi Why e match the boy like that

@Guccistarboi See mumu content wey person dey use him pikin do?

@Guccistarboi Eii this boy

@Guccistarboi This guy and him son dey muzz me ๐

@Guccistarboi To born early sweet when you get money ๐๐คฒ๐พ

@Guccistarboi U sef go spoil ur papa car, leave am abeg๐๐

@Guccistarboi ๐

@Guccistarboi Him dey repair am na

@Guccistarboi Your father well well ๐๐

@Guccistarboi This boy no dey him pikin rest ๐๐๐

@Guccistarboi Jesus why you go match the pikin this Kain mumu tin

@Guccistarboi You father their ๐ ๐คฃ

@Guccistarboi Gen Z papa ๐น

@Guccistarboi @FaveLegend Weti be this ๐๐๐

@Guccistarboi @Teddyblaze241 Which kind genZ father be this ๐๐

@Guccistarboi What kind of father turns his own son to mechanic๐๐๐

@Guccistarboi @Alemzick1 ๐๐

@Guccistarboi Somebody will take this play so serious in the comment section ๐ ๐คฃ

@Guccistarboi

@Guccistarboi ๐๐

@Guccistarboi @xdownloaderbot download video

@Guccistarboi ๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

@Guccistarboi ๐๐

@Guccistarboi ๐๐๐๐

@Guccistarboi ๐๐ your mother well well
