正在加载视频...

视频加载失败

Oya, come and buy corn.

188,482 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

Hamish 的头像
Hamish4 个月前

Chairman i no understand this hand you dey wave up and down

Matthew Smarky🩸 的头像
Matthew Smarky🩸4 个月前

I no dey buy U suppose dey sell am near gutter, the one wey dem dey sell near gutter dey sweet.

иυєℓℓ 🦅 的头像
иυєℓℓ 🦅4 个月前

Her: how long is it? Me:

Akinkanju 的头像
Akinkanju4 个月前

Sadly for you and your kind, this husband and wife started their Akara business with just 12k, they've built a house and bought a car. You want your Elon musk change and cannot build a house or buy a car, office workers cannot build a house or buy a car. The first lady gave you expo and even dree money to start earning good money and enjoying a good quality of life, but you are still angry and acting foolish asid the first lady owe you anything. The joke is on all of you, you like and enjoy poverty.

Multi-Designer 的头像
Multi-Designer4 个月前

First Day, you already failed. I thought you were brilliant! Who sells Corn with a cooler?

UGM 的头像
UGM4 个月前

Be like say daniel dn dey add weight oh. Abi na me dn drink too much garri

Bims_🖤 的头像
Bims_🖤4 个月前

You be teef Daniel 1 corn 5k nah Golden corn? You go Dey preach for people

Drenk 的头像
Drenk4 个月前

See wetin 40 yrs old man dey do😭😂

Ihunanya Chi ❤️ 的头像
Ihunanya Chi ❤️4 个月前

Daniel Regha clearly knows the exact kind of posts that will get Nigerians talking. 😄 The real “olodo uprising” might just be the people flooding his comment section.

The Dossier 的头像
The Dossier4 个月前

This your settings be like e get rainbow?

Paul Akanfe 的头像
Paul Akanfe4 个月前

@sammytee001 See person wey Dey live among us! Chaii🙆🙆. Dangi o kogbon! Adagbamadanu🙄🙄🙄🙄

Equillazi 的头像
Equillazi4 个月前

I see you brotherly...we move.

Samaro Sonnie 的头像
Samaro Sonnie4 个月前

E come be like say your own na real, cos why the business come fit you like this 🤣

Mayorlifestyle 的头像
Mayorlifestyle4 个月前

The government wan turn everybody to “Uprising corn seller”

ALPHA 👑🤴👑 的头像
ALPHA 👑🤴👑4 个月前

With what u r doing don’t u think u r being foolish..won’t it be better if u just seat at home instead of u embarrassing yourself….ur content is 1/10….do better next time

Olatunde Isaac 的头像
Olatunde Isaac4 个月前

Ok, don’t start with corn, be waiting for a job that comes with appointment letter and pension.

Harmony 的头像
Harmony4 个月前

How can you explain to people that you make more sense in tweeting than you sound in your videos?

Soft-Vina Chinenye💛 的头像
Soft-Vina Chinenye💛4 个月前

Daniel you don start new business?

Michael Jr. 的头像
Michael Jr.4 个月前

Bro, no offense, but it's weird seeing a grown man talking and throwing his hands around in such a feminine way. That's just how it comes across to me.

Symbol Of Hope 的头像
Symbol Of Hope4 个月前

I know say ur own go different

ABDULBASIT 的头像
ABDULBASIT4 个月前

When you make it I can be your land plug

Dr. Omolola Anthonia Eddo 的头像
Dr. Omolola Anthonia Eddo4 个月前

On Agbado mandate we stand

Lovelyn 的头像
Lovelyn4 个月前

Why are you talking like AI 😂😂

Michael Patrick 的头像
Michael Patrick4 个月前

I just Dey 🔥

Máni Noriegà🇨🇦 的头像
Máni Noriegà🇨🇦4 个月前

Daniel Regha don turn corn seller full time. The same mouth wey I use dey drag everybody now u don Dey beg for customer. Bros, even the corn dey look you like ‘na this one be the olodo uprising?😂

𝚻𝒀 的头像
𝚻𝒀4 个月前

see wetin you dey use your life do

say please 的头像
say please4 个月前

Olodo uprising 001

Confidentiality 🤐 的头像
Confidentiality 🤐4 个月前

This guy na gay...

Jiri manuel42 的头像
Jiri manuel424 个月前

Lmfaoooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣…. Him say na 5k, 7k…. So for your mind you go sell baaa..??? Wereyyy set of naija citizens 🤣🤣🤣🤣

Klichi 的头像
Klichi4 个月前

Available in all sizes and colors

Salty Tentacles. 的头像
Salty Tentacles.4 个月前

You're supposed to make more than enough to feed for a year from this now Daniel

Gentry☮️ 的头像
Gentry☮️4 个月前

I talk am say you sef ma farmer for this Elon app 😹

相关视频