正在加载视频...
视频加载失败
Oya nau 🥃 😂
113,201 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
32 条评论

He about to climb all the trees in that hood today

When the party hits right

The way this monkey hold that bottle na how some people handle pain. No talk, no explanation, just sip and sit.

How he take no how to open it you people never tell us

Na ai video be this abi real😭😂

He go learn the hard way

Disguised humans

He wan use am step down stress 😹😭

@SavyIBK The way the weyre go take Dey jump up and down today en.

@SavyIBK Why was the monkey throat sounding like the monkey was breaking rock.

It drinks alcohol too😏😏 50-46;

Ègbon Abeg post the aftermath 😂😭😭

I'd want to see the aftermath of this 😂😂

I’d like to see what happened after that.

Hear as the drink dey pass through the throat 😂

Part 2 videoooo

Omo wey part 2 na

Body go tell am later 😭😭

Wtf

Who want to kill this babbon

Whattttttttttt 🥺

Her after 1hour

The monkey head strong

@grok is this ai

Ologogoro ni obo eleyi o

65,000

Body go tell am

At

Looks like Ay

The video never complete nau

Na Banana juice dey guy de drink soo?

E don high 😂
