Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Oyakhilome 🔥 We coming ‼️ #InTheFire
178,786 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

🔥🔥🔥🔥🔥

@aylodotsol Stylist I dey seize your red boots o. The world love am 🤣

No fit occur . I go send bomb reach your house .

@aylodotsol Abeg make we blow first before u send bomb 🤣

I retract my statement pastor .. na Holy Spirit I Dey send 🙏🏾

touch them, uncle pretty.🥍

Banger😂🔥

This prettyboydo na weird guy and I like he style. No wander he beef odumodublvck 😂... Baba keep up, e go sup

There like mad

🤦🏽♂️You dey use Holy Bible dey play. No wam

Needed to hear this again before I sleep

Welcome back to the grind @prettyboyDO I done miss you scatter

Here again

I remember this your bouncer from Santi's stream.. hahaha top guy

Hit 😂

My goat

Dem wan tap anointing make dem tap in

Jammmm

@isChu__ Gbedu

DO - Don Oyakhilome

@OlaStacks

make wadude de pon de remix 🔥 🔥

You bout to lit the fuse again this man, please I get record for you Abeg

Hidden gem

Hard

Pretty boy back 🔥🔥🔥

Again and again DO

Pretty plssssss🩸

I no go ever forgive my barber

😂😂 fall like wetin?

this hard o

Dont Miss fr🔥

starting from ‘ginger ibe looking for the dough..’ my bro reduce the singing melody & put more effort on the rap just like you started from the beginning.. this beat nor really need all those singing too much. 🔥🔥🔥 ❤️

What are you saying ?

🖤🖤

Ok this goes crazy

Lfg
