Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Oyiga never lie give me before 😭😭😭
186,407 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
33 Kommentare

How many on target this werey get?🤣🤣

See as the werey dey baloon ball abeg 😭😭😭

Be like he de pass the ball give Pele when Pele never even reach heaven during this time

Na why dem dey always try down play goals “Ronaldo is a special player but for me he’s a goal scorer” score the goals if e easy

Hold that Delta State Jeremy Doku for me

Ronaldo fans go just Dey laugh😂

Dem go Dey beat your country, you go Dey dribble shey na revenge make we call am?

Kanu move for ajax to inter to arsenal etc But okewhite say him sabi play football pass am Big rat

10 shots 0 goals no wonder he’s mad and calling someone “just goal scorer”.. bro can barely shoot on target 😂

Walai Nicolas Jackson better pass this guy 😅😅

Schmeichel go just dey chill for post

the werey no even get reach 2 shots on target 😭

Wetin be this 😭😭😭

Even if Ronaldo play with one leg E no go fit deliver this kind performance African legend my foot

If you know wetin this yeye man cause me the day they played this match, he was busy dribbling, he lost many possession of ball many times. Dem beat 9ja 4-1 Even that one goal was scored by Babangida

If only you knew how poorly prepared the Nigeria team was in this tournament. The players were on strike for this particular game, didn’t train and felt they could win Denmark 🇩🇰. NFA didn’t manage this golden generation properly.

I remember this match like yesterday. The only goal we score na tijiani Babangida help us.. Okocha legend okocha stout. Even 96 if not for Amunike, Amokachi, kanu, oliseh, taribo west and uche okechukwu, just show promoter okocha for dey and nothing for come out

See him yeye shots.. e for don kill birds for sky

I talk am say if Nigeria were to be a working country with the number of talents we have in the street , ds dude won’t have made it to the Super Eagles team 🤣🤣 imagine rubbish way e dy play

Up and Away 😂😭

@Wtfiskolavic 😭😭okocha go Dey regret that talk wey him yarn

Okocha was never a serious player. he was an entertainer and a showman. He was never a team player

But why was he so glorified by our dad and uncles This guy no good reach Garnacho nah

It’s because we didn’t see Okocha in his prime. Ajeh, our dad done sworn him die. See how the porn corn legend is playing like Mbeumo.😂😂

Na this match pain me pass for history of naija world cup. We don beat Spain for 1st match, qualify as winner. Enter second round come collect 4 from Denmark. The werey just dey pour spit for grass like idiot. na swear we dey give am as we dey watch am for baba muri house.

See as okocha dey play rubbish And he dey use my goat compare haaland

If na Osimhen Una for don crucify am

E useless

Shey na coconut this Egbon use train ni?? Alalakulala

Why he just dey pipe air ball

Okocha’s end product , be like he and Savinho dey same level 😭🤣

Make una calm down

Obele see up ball

