Loading video...
Video Failed to Load
Ozain on Masoyinbo 😂😂
136,091 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

Baba here 500 million, he compose himself back asapu lmao 🤣😆😆

Omode gbon, agba gbon…la fi da ile ife

So masoyinbo ti compromise.... Otida .... True true ozain yawere gan

Nah person like ozain fit handle this olotu 🤣🤣🤣🤣 Funny as #Oyin #BBNaija #OshikoyaOyin

Reverse psychology buruku 🤣

Were lafi wo werey. 🤣🤣🤣🤣.

@meekestbentweet Ahahaha I love the arrangement on this one 😂, baba say shey you no dey hear as he dey speak Yoruba 😂

@arojinle1 See how to deal with @LekanFabilola ooooooo 😄😄😄

Make dem quick return Nigeria to a regional system, we go too enjoy this talents.

Olofofo see corruption korokoro, fear catch am. 😂

@Kents29 @arojinle1 … make you no gree for @LekanFabilola … you no do Reach this one wey him begin humiliate you up and down o

oluko hear 500m , he compose himself sharp

This is a great content 😂🤣🤣🤣

They already know they've missed the with the road ,using reverse physiology is no longer working again ,yoruba people are highly sophisticated

Ozain na baba werey 😂

Baba don later compromise 😂

Ozain crazy Mann 😹😹😹

Werey no Sabi anything oo 😭😂

500m, you no go comport keeh🤣🤣🤣🤣

What's happening here😂😂😂😂😂😂

@arojinle1 have you seen this ? Abeg make we crown ozain o

This is content

Ozain is a crazy guy 😀😀 He don hack olootu

Ohun owo ma daale

500 Million na your mate? 😆😆😆😆😆

The only person who spoke English with confidence and still won. 😂 English no go turn to Yorùbá for your ear kẹ? Automatic translation 😂 😂

Leyin owo, owo ni se Ase 500m le se eja olootu jina😃😃😃😃😀

@arojinle1 see way to handle your friend!!!

Baba want collect 400, million naira 😂

Zain ya werey gan

Olofofo sef shock 😂

Ozain don hold masoyinbo o

Oluko ti gba abode nitori owo

@arojinle1 oluko you need to come see your brother Nigerian politicians no do pass this one.
