Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ozonna deactivated ๐๐๐
29,971 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

How do these guys convince their grandparents to join them and do these contents ๐

i swear, na lagos dem from carry this madness come

I be Yoruba but I wonder how I understand everything wey the woman dey talkโฆ She said Since you came back from lagos you have acting weird What are you doing with wig in your head Akpam you carrying hand bag for ladies You naked dancing like a woman, are you okay ?

Amuo Nwoke, ya buru nwoke

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I don laugh throwaway my phone... una no go kill me for this app....

Aga muta Nwoke

I enjoyed this one ๐

Them beat the suludo spirit commot from him body.....๐๐๐๐๐

๐๐๐ efere gini

I dey suspect my guy, e get as e be I dey suspect my guy, no woman, only mystery I dey suspect my guy, e dey look men too much I dey suspect my guy, the story no dey add up

Make soludo no see this one sha

Good ๐๐

แป gแปnแป na-afiแป...

@Chidiebere69

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃGaybriel

I hope this guy no dey stay for anambra ? Make CCS no come solution you ohh ๐ ๐

@adamma_bekee Chidiebere Onye mgbu! ๐๐๐๐

In fact ๐๐คญ

Na the song they sweet me, I wish i know the name of the singer

๐คฃ

๐๐๐

๐ญ๐๐๐๐๐ญ๐ญ

๐๐๐

Wetin be this?

๐๐

HMH

๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

๐๐๐
