Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pablo the lesson teacher 😂😂😂
418,875 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
40 Yorum

@_theladymo

"Baby kid"

I greet you bros

Baby kid 😭😂😂

😂

This guy dey always bust my head 😂😂

Too sabi 😂

a really structured comic. has his entry, has his exit, antagonist (crocodile), sidekick (pablo).😄

I go move oo 😂🤲🏽

😂

@perrisonoromoni Lmaoooooo I wan support am till I heard example of verb 😂😂😂

I’ll move oh 😹😹😹

😂

What’s this guy handle please 🙏

wizdom247 on IG

Thanks G

I been dey support till verb 😂😂

God abeg, make this guy no come replace sabinus o 🤣🤣

Follow me 🫵🏾

The moment he realized Pablo don fuckup, he reason to move straight 😂 🤣

Omo that verb still correct oh 😂😂

@_theladymo Example of a verb “comot for here jare “

This guy will go places

Lol, but the example wey she use na verb na.

baby kid 😂😂

@iamtoppyjay Boss I greet oh , help me tap that man way deh use 2.5g chief I hail

Baby mother 😂😂😂

😂😂

Why pablo go dey teach your pikin lesson😂

Pablo n Edu i nor know who worse pass😂😂😂

I’ll move o

@realnursemalik

Na that greeting dey sweet me 😂😂😂

Baby kid😂

@shina_balo see Wetin him teach baby kid

😂😂😂

@Orlarrlawal this was the skit I was talking about

If you have ever stayed in Benin or so, you will understand this guy comedy better and why he’s always saying “Bros I greet oh” 😂, you will laugh anytime you watch his content.

Pablo 🤣

@GetVideoBot @DownVideoBot
