Loading video...
Video Failed to Load
Palmpay later use preaching catch me for house
70,707 views • 1 month ago •via X (Twitter)
43 Comments

I’m not skipping low quality video

@wyrefundz Never

Them later catch you

Wallahi 😭

why you sef looseguard nah 😂

I just God catch me

Hand don touch you🤣🤣

I tell you

My guy don fall inside trap

Em cup don full

Dem finally catch you🤣🤣🤣

Broah 😭

Ahhhh maybe na palmpay agent dress like jehovah witness last week 🤔 thank God say I no even near them 😂

u later lose guard

Guyyy

Werey ni I can explain 😂

Just repay the loan peacefully before agents start visiting your neighborhood for recovery action

It's always the low quality videos 😂😂😂

E Dey kee me

You see ehn, in whatever you do in this life, especially on social media, just don't ever skip a low quality video

Nice tactis 😭😭🤣🤣

😹😹😹

😂😭😂😂, them suppose dey thank you for this update

Nah because say you love Jesus nah. 😅😅

I go ask those ones wey dey always send me messages regarding my guy wey no won pay say make dem use this format 😂😂

This is crazy

😂😂

Lmao 🤣😂

Which kind tactics he this 😂

No be only palmpay, na palmwine , I go just call area niggas for una 🤣🤣

Hahaha 🤣🤣🤣🤣

Pay your money 😂

I no get

How old is this video 😂

😂🤣😂🤣😂

🤣🤣🤣

They know that’s where they can pick you up

Anoda lesson learnt if dem ask for my name I go give them fake

Hahaha 😆 😂 😆 😂 😆

Omo see update o

😂😂😂😂😂 una don mad for this app oooo

One chance 😭

uhhh 😭😭😭😂
Related Videos
Sensitive content
Wrong House [Cat Burglar] [Catch Me Outside] [B0ndage]
Tsuma-ASMR
16,548 views • 1 year ago

