Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Pan Atlantic University students were asked how much they receive as monthly allowance and they said this 😩😭

348,978 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля ,
,1 год назад

me wey my papa dey squeeze 10k for my account every 2 months🚶‍♂️ i give thanks

Фото профиля Hector Resendez - Trade School Secrets
Hector Resendez - Trade School Secrets2 лет назад

Who knows someone living in Las Vegas or Nevada? 🌵🎰 That state dishes out $8,000 per grant for each student and processes applicants faster than you can say "Jimmy John's" – under 2 weeks! 🚀🥪 I can help them enroll 8-10 students per month. You do the math – that's some serious cash! 💸💸 Let's get them rolling in the dough while learning a valuable trade! 💪✨

Фото профиля Adeyemi Olusegun Emmanuel
Adeyemi Olusegun Emmanuel1 год назад

Iffa see 3k alert from my mom sef,I dey happy die🤣, Till I graduated, I never got pass 5k alert from them , na me dey rugged am myself 😂.

Фото профиля Hrh_
Hrh_1 год назад

Poor man pikin go send himself go sch still dy feed himself .. nobody send m message 😂

Фото профиля olasunkami🖤
olasunkami🖤1 год назад

E no go better for that fat ass liar that said 100k weekly Who she want oppress😂 She doesn't even look like it😂

Фото профиля Omo 👦 Iya Dipo
Omo 👦 Iya Dipo1 год назад

Are they for real? I schooled at Uni between 2013 and 2018. My monthly allowance… 😹😹😹😹😹 My parents are Oyo State government workers; they tried their best. It was a great time, with a series of strikes ranging from Akala to Ajimobi. What doesn’t kill you makes you stronger.

Фото профиля Ikpa isõng
Ikpa isõng1 год назад

This one own Dey enter her belle

Фото профиля shalom w w멘
shalom w w멘1 год назад

I earn 30k monthly God

Фото профиля Abefe 🪖
Abefe 🪖1 год назад

And I dey poly dey spend 400k in 2 days 😂

Фото профиля Yoro
Yoro1 год назад

Make person help me find that first girl I like fupa girls I get supreekmacy

Фото профиля 𝓣𝓾𝓷𝓳𝓲 💻 🇳🇬🇬🇧
𝓣𝓾𝓷𝓳𝓲 💻 🇳🇬🇬🇧1 год назад

Thank God say brokenness no dey show for face... Cuz I still fresh and dope pass all of them + their VC sef 😀😀😀

Похожие видео