正在加载视频...
视频加载失败
Pandemonium 😂
10 条评论

Odumeje dey always give me joy. One day I'll find time to attend his church to enjoy premium comedy show 😂😂

This would forever be funny

Abeg we need am. He should unleash all the power. There is hunger in the land.

Odumeje is one guy that gives me life. He makes me laugh without doing nothing 😂😂

If this country was good they suppose arrest this man he go talk e profession true true

Catastrophe 😂😂 They are releasing Abito shaker 💃

That “Egba” flavour shout nah out of pain, e sure me.

See people saying he’s a comedian, the ones wey dey talk truths nain dey be bad pastors to una but all those liars nain be good pastors, religion don scatter una sense of reasoning🤡🤡🤡

Even Flavor dey shock

Lmaoooo it is too early on a Sunday abeg now … 😂😂😂😂
相关视频
Sensitive content
Pandemonium Weekly
Shoori
26,898 次观看 • 8 个月前



