Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Paper Chaze don drop settings boy skit 😂😂
259,559 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

@provii8 U see that PlayStation part😂 them good die

So jfk na universal slang 😂

shebi uns no wan put me for settings na me cun dey set things for una now

Wetin be settings boy's again 😂

Settings boy keh

Extremely good at Playstation that's a fact.

Ajeh😅 once you don kpo you go just dey tear game, your hand go dey hot😅

@realyobarnub Na 2020 dey do this settings😂 now everybody don face their fear 🤣 maturity don enter. Everybody with their cup of tea

You carry my Nancy go Settings Chaze

@Asarailu_ Lmao 🤣, this kain settings eeh , if they have kidding , you’ll think they’re fighting each other but when they geh real issues with each other, they’ll fight o but you’ll never know when they meant it , you’ll think they’re kidding until it’s settled again 😂

Chaze useless 😂😂😂

@m0t11___ this gee is good 😭

Nah me be this sapa con dey body one time na you go con dey run cordination when funds no dey

Between paper chase and trench boy, I never know who useless pass😭😂😂

Pls what’s the meaning of GFK

lol, this one is ass joor

Jesus Christ of ijebu ode😂

‘Una like Igbo gan for here o’ for Igbo wey uno contribute 😭😭😭 I hate settings boy ehn

🤣🤣

That Igbo part too real He go drag am finish 😭

And settings boy sometimes Dey fresh pass who get settings😂

@realwolog HE is doing a good job

Protocol Offiver ,head of operations,chief coordinator na them 😂😂🙌

Oh god of ijebu ode 😅

If the boy no con Dey settings boys go Dey miss am 🤣🤣🤣

E don land 😭😹😹

Guy.....be like say I be settings boy oo😂😂😂😭😭😭

That's my brother be that Them even name am game boy 🤣

No be princess be that wey wear black

😂😂

@bhadboy4ktery Settings boys, settings bae, dem dey important.

Futurize gas dey the skit😂💚

He try 😂 can’t even lie, dem type dey always dey settings 😂

This kind guy na real guy man…I no see anything wey bad bro
