Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Paper chaze your papa🤣
66,107 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Greg fourtwenty🥦1 yıl önce
Happy birthday sha🎉🎊 Werey!

Godfather0011 yıl önce
So no be skit

Greg fourtwenty🥦1 yıl önce
Walai 🤣

GL WAVE 🌊🌴1 yıl önce
Na woman celebrate her boyfriend like this If you like go Dey date “ I nova chop girl ‘’ 😂

Julian1 yıl önce
jealousy go later kee una😂

Olawale Olasubomi1 yıl önce
Come act like say no be him money dey use do am Abi him no sabi 😂😂😭😂😂 Una mumu too much

chuki1 yıl önce
Who go buy ps5 for me na. I no use my money🥺

Tia1 yıl önce
Love is a beautiful thing fr 💗

Chris1 yıl önce
Throw myself a party and act suprised

MACHALA989🦅1 yıl önce
THIS IS WHAT WE CALL INTENTIONAL GIRLFRIEND NO BE ONLY BOYS DE DE INTENTIONAL ABEG
