Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Part 3: this is not ordinary 💔
805,021 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

This girl is a drug addict, don't you hear her voice?

The guy don go love Ogun wife 😭

You never come Ajegunle 2015/2018 for you to think this is not ordinary 😂 this one na normal thing we dey see for street on a random day 😂

It's ordinary😂😂 nothing is wrong with her. Immediately she broke the car she started misbehaving so that people would think she's not mentally stable or not ordinary. Na scope 😂

See who a living human being dey follow do relationship

This guy don jam Wetin pass am Men no be all room una go Dey enter Learn to have self control

We have more women like this trust me. that guy will pack out of his house because of her, Because she’s very desperate and don’t even care even if it will cost her life.

Part 4 never come out yet?

No be everyone man suppose dey date . This own don date who pass am. God abeg oo. A no se oribu oo

Are we sure this woman isn't under the influence of something? The way she's behaving, she seems like someone who's high.

Woman voice be like this and una think say she no be dagbana

When una don run skit finish, you go let us know.

Una go just Dey date retired olosho 🤦🤦

When is part 4 coming out ejhoò fiiimuyiii dun ganioo 😆

This kind of situation I seriously don’t know what I can do. But it’s really going to pain me gan o, cause number 1 she don break my windscreen and number 2 I’ll be breaking my personality of never raising my hands on a lady/woman.😟😭😔

Na all this yoruba girls wey dey smoke cana. Na them be that!!!

Omoh Band!ts don loose focus on thier target audience cos wetin this one still dey do around the living shuuuu 🤤🤣🤣

She see the guy like that sha, na why she Dey do bala bala

Me I go sha blame the guy 100% cause wetin you look wey you go put your bangala for this one body 😭

Una never talk where una dey find this type of girls. And most importantly, una never talk wetin dey attract una for this type of girls.

My own in all these is that, the guy is ordering for Police Officers like Item7 Jollof Rice. So we can order for Police Officers now 😁 Tinubu is working

Avoid women that have small small buess and fix eyelashes. E get why

She just dey disgrace women no be police them suppose call na psychiatric hospital they supposed carry her go make they chain her like dog

See as p!g sleep inside gutter oloriburuku leleyi she escaped from a psychiatric facility

This is not ordinary She must be on something very high..... Where the guy see the babe sef

I thought na for Facebook una dey post this kind content

Na content

She’s high on drugs jawe

Na lie oo she dey regret her actions so she decided to pretend lyk say na something worry am😂 All these skills 😂😂

Well na yoruba how you go open eye carry this kind thing go house before or even sleep with her Godforbid 🤢

Boys don dey lock girls too Wahala Dey 😂😂😂💔💔🤣🤣🤣🤣

Make she go Hospital asap She's not normal

I doubt if she’s okay

It is She's only trying 2 play 2 d gallery 2 win compassion Watch her try 2 make herself d victim in that situation 2 avoid accountability If I was there I will advice d guy 2 take her 2 d station, make her eye clear 1st, then sue 4 damages By d time dey r done, she go normal
Похожие видео
Sensitive content
not this part💔💔
n🦦
787,850 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
This is not a skit 💔💔
Oyindamola🙄
380,163 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
This girl is not okay💔
𝔸b𝕒𝕫𝕫
129,133 просмотров • 9 месяцев назад
