Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pasa Pasa- MP🎵 (2008)
20,948 Aufrufe • vor 19 Tagen •via X (Twitter)
38 Kommentare

This sounds like a DJ Zeez production. Funny how back in the day you could tell the producer of a song by just listening. Almost every producer had their own sonic identity

All these boys been dey jjc-419 squad, even dbanj and don jazzy too That Funke Akindele x was the face of the group, he was in another main stream group, I think they were called big bro. Omo they hustled this music thing back then

This guy was with the jjc 419 squad then na .. where all of them even dy

Most of them have always been in and out of Yankee..

@EmekaJo09163202 They wey UK boys

@dayjee_1 Yes that's true

They lyrics ehn, I remember wen I dey sing along with them aboki guys for my street 😅 them dey burst my head

E get one song wey I been dey find. "Kobontin" Soundcity and Monster Music dey play am that time. You sabi am?

This song was the BIGGEST song in UNILAG when it was released and i believe it contributed to the success of the song.

I gbadun this gbedu then with Zinzu is zinzu

Was Waje a video vixen in this song? That second girl looks like her a lot

Master Planner (MP). Also sang "No dull yourself".

Gbedu

Jam

Classic ooo I still get this song on my phone oooo

@MisturBets Last week, i randomly remembered this song. Master Plan - Pasa Pasa

He also sang: no dull yourself

I love this hit back in he days.

Nostagia

JJC and 419 Squad. Master Plan

I love this song

Wia una Dey get all this madt tb 🔥

I was in ss2 that year

This song mehn 🔥🔥

I be OG true true

Where you dig this song out from?

This is still banging like the very first time 🥰🥰🥰

Omo i no fit sing am again… one of my favorites back then

Better Jamm

Pasa pasa Lakukulala My head, my heart , my thing dey do ding ding dong... Proper jam

Only real ones!

Yvonne jegede was featured in many of these old school music videos

Crazy jam

M for the master P for the party.

This song no even Dey Spotify

Such a jam!!

💃🏽💃🏽💃🏽

Na where una dey see this videos now, I wish i could turn back the hand of times to this time o! Na when Nigeria dey good be dis ajeh 😪

