Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pastor challenge all Babalawo for power battle keh 😭😂🧎🏻♂️➡️
371,030 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Don't be surprised that even this pastor get juju 😭😭😭😭

The last person that did this didn't last beyond 7 days!!! even GOD himself mentioned that HE gave power to Satan. Witches, wizards, et al are however descendants of Satan!!! e go shock you say GOD no dey behind you for this one weh u dey do

Cele is not a true Christian church 👍

Legends are made, not born. ⚔️ Watch competitors battle it out on Surviving Mann and see who earns the title of MVP! #SurvivingMann #LegendsInTheMaking #NavySEALs #SpecOps

Dem no serious , make dem help us solve ths country problems first

Irọ Lasan.... Why not allow snake bite you and use prayer remove the venom? Irọ Lasan

The truth is if he has Gods backing to do this, he will succeed, just that he no need tell person make them record and post am for whatsup

Na the students wey go resume to the same school the following day I pity pass 😂 😂

No wonder Shallipopi papa no dey advise am 🤔🤔 this Igbo go damage his kidney make una tell him.

My problem are with those actually clapping around him. Person they challenge witch and you wey no get power Dey follow am

God no send you this one o
Benzer Videolar
Sensitive content
Pastor Solomon don finally turn full blown Babalawo o 😭🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
122,287 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
POV: Portable went to ask his Babalawo for a refund 😭 Ozain no dey waste time at all 😂😂😂
AYANFE
59,226 görüntüleme • 2 ay önce
