Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Pastor on a phone call with Heaven 😂😂
45,557 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Our own even go heaven today

Omo these pastors are just Soo lucky that Africa exists chai

See setting wey my mama dey like ffs

Just imagine the gullible people clapping there 🤦🏾

God just take time create some African pastors

Heaven Dey use MTN now 🤣🤣🤣🤣

Shout power You dey call heaven keh

The pastor should please put the phone on speaker I want to hear what God's voice sounds like 😂😂😂😂😂😂😂

If only people will stop allowing themselves to be manipulated. ☹️🤦🏾♂️

And people dey clap, people still stand for the church dey shout Amen 🙏, God is too merciful

E no get wettin dem never act for church.

Different pattern😂

Na this church I wan go next Sunday

Some pastors dey over do this their work ooo

As how naa😂😭

Who pick call

Pastor pls can u help me call my heaven baby

@Aynoniii come and see o 😂😂

Man has heaven on speed dial. Can your pastor ever? 💀

Wait, are we this stupid in this continent???

So they believe this

God abeg 😭

Na God go punish all dis criminals 🤣😂🤣

This is one reason I will never take blacks pastors serious 🧐

It baffles me you will still find graduates,PhD and master’s degree holders here

Bro, wtf 😭

Guy this is serious 😂😂

Ride on papa

See actor 😂

The video tire me

🤣🤣🤣🤣🤣

Guy when all this kind things go end for Nigeria?

😂😂😂

Chai
