ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Pastor on a phone call with Heaven ๐๐
45,557 ๆฌก่ง็ โข 6 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Our own even go heaven today

Omo these pastors are just Soo lucky that Africa exists chai

See setting wey my mama dey like ffs

Just imagine the gullible people clapping there ๐คฆ๐พ

God just take time create some African pastors

Heaven Dey use MTN now ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Shout power You dey call heaven keh

The pastor should please put the phone on speaker I want to hear what God's voice sounds like ๐๐๐๐๐๐๐

If only people will stop allowing themselves to be manipulated. โน๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ

And people dey clap, people still stand for the church dey shout Amen ๐, God is too merciful

E no get wettin dem never act for church.

Different pattern๐

Na this church I wan go next Sunday

Some pastors dey over do this their work ooo

As how naa๐๐ญ

Who pick call

Pastor pls can u help me call my heaven baby

@Aynoniii come and see o ๐๐

Man has heaven on speed dial. Can your pastor ever? ๐

Wait, are we this stupid in this continent???

So they believe this

God abeg ๐ญ

Na God go punish all dis criminals ๐คฃ๐๐คฃ

This is one reason I will never take blacks pastors serious ๐ง

It baffles me you will still find graduates,PhD and masterโs degree holders here

Bro, wtf ๐ญ

Guy this is serious ๐๐

Ride on papa

See actor ๐

The video tire me

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Guy when all this kind things go end for Nigeria?

๐๐๐

Chai
