Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pasuma showering Dj real with 100 dollar bills 💵 😍
85,385 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
29 Kommentare

Pasuma no dey spray money, na motivation he dey spray 😂💵🔥

This man no one old o na boss him be, and DJ real na boss of all DJ in Naija him self don try.

e reach time for musician to spray e drop 3 notes, but if e dey sing e go dey am like make you spend your last card for stage. 😂 baba drop 3 notes begin dance

The other gender no dey ever disappoint. Them spray DJ Real $300 e rush go meet am

Person wey go collect the money don arrive 🥹😂

If you play pasuma seyi vibes you don cash out

If you want cashout from am just play seyi vibez 😂😂 He like am gaan

Wow 😍🔥

Money na water!

Money na waterrrr

It's obvious they're benefiting from this government

Is this the same Nigerians that are suffering?

Their money long

People see celebrities spraying dollars and think the whole country is booming. Nigeria has rich people, no doubt, but the average citizen is still struggling. Luxury at the top doesn’t always reflect reality on the ground. The average Nigerian is still battling hunger, high prices, and survival. No amount of show off can hide the suffering in the country. 2027 should be about voting out incompetence.

Lasu a 🔥

DJ Real no need ask twice… Baba just shower am with dollars like say na rainfall 😍💸

lol

😂😂😂

The wonder man

This is how you know Og

Che na like this dem dey take spray am money?

Omo yahoo Anobi 😎💯

Pasuma too like seyi !

Hmmmmm

Cool

No be him I hear say stingy or na another person

If you do your job well, you will be showered with money

Money dey ground Make dem enjoy

Some dey count am, others dey spray am like N100 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Norma Dumont just threw condoms and dollar bills at Ailin Perez 💀 “You pay a whore with these, right?”
Happy Punch
2,738,075 Aufrufe • vor 10 Tagen
