Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Pasuma showering Dj real with 100 dollar bills 💵 😍

85,385 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 29

Фото профиля Pd wild Truth
Pd wild Truth4 месяцев назад

Pasuma no dey spray money, na motivation he dey spray 😂💵🔥

Фото профиля Topmost
Topmost4 месяцев назад

This man no one old o na boss him be, and DJ real na boss of all DJ in Naija him self don try.

Фото профиля NobleXΔ 🇪🇸 🇦🇷
NobleXΔ 🇪🇸 🇦🇷4 месяцев назад

e reach time for musician to spray e drop 3 notes, but if e dey sing e go dey am like make you spend your last card for stage. 😂 baba drop 3 notes begin dance

Фото профиля OBA_FEMI NOT MARTINS 👑
OBA_FEMI NOT MARTINS 👑4 месяцев назад

The other gender no dey ever disappoint. Them spray DJ Real $300 e rush go meet am

Фото профиля The_M_Zamni.
The_M_Zamni.4 месяцев назад

Person wey go collect the money don arrive 🥹😂

Фото профиля OMIA
OMIA4 месяцев назад

If you play pasuma seyi vibes you don cash out

Фото профиля POPOofX
POPOofX4 месяцев назад

If you want cashout from am just play seyi vibez 😂😂 He like am gaan

Фото профиля Precious Folakemi
Precious Folakemi4 месяцев назад

Wow 😍🔥

Фото профиля Balysmal
Balysmal4 месяцев назад

Money na water!

Фото профиля deezeerhh
deezeerhh4 месяцев назад

Money na waterrrr

Фото профиля Favourite Edo Boy 🦇🦇
Favourite Edo Boy 🦇🦇4 месяцев назад

It's obvious they're benefiting from this government

Фото профиля Ogbeni
Ogbeni4 месяцев назад

Is this the same Nigerians that are suffering?

Фото профиля Henzzy
Henzzy4 месяцев назад

Their money long

Фото профиля Figo (MFR)
Figo (MFR)4 месяцев назад

People see celebrities spraying dollars and think the whole country is booming. Nigeria has rich people, no doubt, but the average citizen is still struggling. Luxury at the top doesn’t always reflect reality on the ground. The average Nigerian is still battling hunger, high prices, and survival. No amount of show off can hide the suffering in the country. 2027 should be about voting out incompetence.

Фото профиля Láyí No Sabi
Láyí No Sabi4 месяцев назад

Lasu a 🔥

Фото профиля saroblog
saroblog4 месяцев назад

DJ Real no need ask twice… Baba just shower am with dollars like say na rainfall 😍💸

Фото профиля 🔮
🔮4 месяцев назад

lol

Фото профиля 🔮
🔮4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Gbolly💙❤️
Gbolly💙❤️4 месяцев назад

The wonder man

Фото профиля Captain mo
Captain mo4 месяцев назад

This is how you know Og

Фото профиля SINS
SINS4 месяцев назад

Che na like this dem dey take spray am money?

Фото профиля Tolem
Tolem4 месяцев назад

Omo yahoo Anobi 😎💯

Фото профиля Block.
Block.4 месяцев назад

Pasuma too like seyi !

Фото профиля Feranmi Ayomiotan
Feranmi Ayomiotan4 месяцев назад

Hmmmmm

Фото профиля Walestar
Walestar4 месяцев назад

Cool

Фото профиля whestpara
whestpara4 месяцев назад

No be him I hear say stingy or na another person

Фото профиля Ola
Ola4 месяцев назад

If you do your job well, you will be showered with money

Фото профиля Stephen
Stephen4 месяцев назад

Money dey ground Make dem enjoy

Фото профиля Philose 🦭
Philose 🦭4 месяцев назад

Some dey count am, others dey spray am like N100 😂

Похожие видео