Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Pasuma showering Dj real with 100 dollar bills 💵 😍

85,385 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

29 Yorum

Pd wild Truth profil fotoğrafı
Pd wild Truth4 ay önce

Pasuma no dey spray money, na motivation he dey spray 😂💵🔥

Topmost profil fotoğrafı
Topmost4 ay önce

This man no one old o na boss him be, and DJ real na boss of all DJ in Naija him self don try.

NobleXΔ 🇪🇸 🇦🇷 profil fotoğrafı
NobleXΔ 🇪🇸 🇦🇷4 ay önce

e reach time for musician to spray e drop 3 notes, but if e dey sing e go dey am like make you spend your last card for stage. 😂 baba drop 3 notes begin dance

OBA_FEMI NOT MARTINS 👑 profil fotoğrafı
OBA_FEMI NOT MARTINS 👑4 ay önce

The other gender no dey ever disappoint. Them spray DJ Real $300 e rush go meet am

The_M_Zamni. profil fotoğrafı
The_M_Zamni.4 ay önce

Person wey go collect the money don arrive 🥹😂

OMIA profil fotoğrafı
OMIA4 ay önce

If you play pasuma seyi vibes you don cash out

POPOofX profil fotoğrafı
POPOofX4 ay önce

If you want cashout from am just play seyi vibez 😂😂 He like am gaan

Precious Folakemi profil fotoğrafı
Precious Folakemi4 ay önce

Wow 😍🔥

Balysmal profil fotoğrafı
Balysmal4 ay önce

Money na water!

deezeerhh profil fotoğrafı
deezeerhh4 ay önce

Money na waterrrr

Favourite Edo Boy 🦇🦇 profil fotoğrafı
Favourite Edo Boy 🦇🦇4 ay önce

It's obvious they're benefiting from this government

Ogbeni profil fotoğrafı
Ogbeni4 ay önce

Is this the same Nigerians that are suffering?

Henzzy profil fotoğrafı
Henzzy4 ay önce

Their money long

Figo (MFR) profil fotoğrafı
Figo (MFR)4 ay önce

People see celebrities spraying dollars and think the whole country is booming. Nigeria has rich people, no doubt, but the average citizen is still struggling. Luxury at the top doesn’t always reflect reality on the ground. The average Nigerian is still battling hunger, high prices, and survival. No amount of show off can hide the suffering in the country. 2027 should be about voting out incompetence.

Láyí No Sabi profil fotoğrafı
Láyí No Sabi4 ay önce

Lasu a 🔥

saroblog profil fotoğrafı
saroblog4 ay önce

DJ Real no need ask twice… Baba just shower am with dollars like say na rainfall 😍💸

🔮 profil fotoğrafı
🔮4 ay önce

lol

🔮 profil fotoğrafı
🔮4 ay önce

😂😂😂

Gbolly💙❤️ profil fotoğrafı
Gbolly💙❤️4 ay önce

The wonder man

Captain mo profil fotoğrafı
Captain mo4 ay önce

This is how you know Og

SINS profil fotoğrafı
SINS4 ay önce

Che na like this dem dey take spray am money?

Tolem profil fotoğrafı
Tolem4 ay önce

Omo yahoo Anobi 😎💯

Block. profil fotoğrafı
Block.4 ay önce

Pasuma too like seyi !

Feranmi Ayomiotan profil fotoğrafı
Feranmi Ayomiotan4 ay önce

Hmmmmm

Walestar profil fotoğrafı
Walestar4 ay önce

Cool

whestpara profil fotoğrafı
whestpara4 ay önce

No be him I hear say stingy or na another person

Ola profil fotoğrafı
Ola4 ay önce

If you do your job well, you will be showered with money

Stephen profil fotoğrafı
Stephen4 ay önce

Money dey ground Make dem enjoy

Philose 🦭 profil fotoğrafı
Philose 🦭4 ay önce

Some dey count am, others dey spray am like N100 😂

Benzer Videolar