正在加载视频...

视频加载失败

Patient dog no see food chop 😭😭

48,118 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

Oluwaseun 的头像
Oluwaseun2 个月前

But if human are still human it cost the people recording the dog's collapsing nothing to get a 100 or 200 naira rice and add small water for that dog. Let's all learn to show up for each other even the slightest animals deserve love and care too. ✌️

Tripps Il 的头像
Tripps Il2 个月前

Painful to watch💔 And una dey laugh to am🤦🏽‍♀️

Precious Atubobienemi 的头像
Precious Atubobienemi2 个月前

This dog get more patience pass Nigerian graduate wey dey wait NYSC posting — both dey sit down, dey hope, dey watch person chop wetin suppose reach dem.

GistRadar 的头像
GistRadar2 个月前

Patient dog don finally die 😂😂

Irechukwu Clinton Uchechi 的头像
Irechukwu Clinton Uchechi2 个月前

Dey there make motivational speaker talk, hungry go wound you

Saint Vincent 的头像
Saint Vincent2 个月前

Lol, this is funny. But I pity the dog sha, I wish someone had given him a little something to munch on.

Ibrahim 🌟 的头像
Ibrahim 🌟2 个月前

Tinubu dey go round touch dog

Ade 的头像
Ade2 个月前

it's not even funny 💔 pple can be so heartless what does it cost them to at least help him with food rather they are recording . animals deserves love too

OLALEKAN ♨️ 的头像
OLALEKAN ♨️2 个月前

The dog is obviously ugly

Afee 的头像
Afee2 个月前

Just be careful with him

Kúnlé Stephen 的头像
Kúnlé Stephen2 个月前

Omoh them don too suffer this dog oooo

Zêê ẞrüññïê 的头像
Zêê ẞrüññïê2 个月前

Which of una give am elle drink 😂

Olamiposi😎 的头像
Olamiposi😎2 个月前

Patient dog don nearly kpai

Gambo 的头像
Gambo2 个月前

Now Jo be Bingo time oo

Daily Node 的头像
Daily Node2 个月前

Watch this

Exe 的头像
Exe2 个月前

no easy for animal sef 😂

Lovepra Entertainment Industry ( LEI ) ❤️❤️❤️ 的头像
Lovepra Entertainment Industry ( LEI ) ❤️❤️❤️2 个月前

💕💕

Nothing Spoil 的头像
Nothing Spoil2 个月前

Na una sabi wetin una give the dog

Anna 💗 的头像
Anna 💗2 个月前

Economy dey touch everybody, even animals. 💔💔

Active Niger🐐 的头像
Active Niger🐐2 个月前

Them even call am Johnson 💔😂

Black Coffee. 的头像
Black Coffee.2 个月前

Make hunger kill patient dog?

realbenfil | Cinematographer 的头像
realbenfil | Cinematographer2 个月前

😂 I’m not supposed to be laughing. This is so heartbreaking.

KING WAYAR 的头像
KING WAYAR2 个月前

Patient dog later collapse 😂💔

Franklyn 的头像
Franklyn2 个月前

Haha, this one pass patient dog o 😭 Even the patient one no see food chop this time. Na so life dey play sometimes 😂 Make patience no turn to hunger abeg!

Omowumi:Memes&Motivation🌟 的头像
Omowumi:Memes&Motivation🌟2 个月前

Help the dog now

Tywize 的头像
Tywize2 个月前

ON YOUR MANDATE WE SHALL STAND,JAGABANNNNN😩😫

Michael Olayemi✨🤍 的头像
Michael Olayemi✨🤍2 个月前

404 😆

👑 Troy 👑 的头像
👑 Troy 👑2 个月前

Omooo e tough 😂😂😂

Tosin 的头像
Tosin2 个月前

Sometimes you being patient might be that you are doing the wrong thing, observe so as not to lose guard

Famos King 👑 的头像
Famos King 👑2 个月前

Tinubu must go

LucLaus 🍀 的头像
LucLaus 🍀2 个月前

Even lizard fit change am for this dog like this o😂😂

Engr Dharpcy👷 的头像
Engr Dharpcy👷2 个月前

Na sleep dey worry this one no be hunger jhoor

相关视频

So if this dog never pray e no dey chop?😭😭
0:47

Sensitive content

So if this dog never pray e no dey chop?😭😭

CD2

271,863 次观看 • 1 年前