Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
pay for your offering as how? when them invent this one again?😭
297,413 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

lately… you no even need man to talk wetin woman talk to grasp the magnitude of stupidity wey dey the talk

na from them gan gan we dey grasp am once 😂 they're stupid enough these days fr😂

pay for your offering?😂

omo😂😂

Na begger she be or Wetin?

guyyy, help me o😂 wtf

Make una leave church people alone abeg 😂😂😂😂

@Nwa_amadioha more of a woman thing than a church thing.

No be lie. I no too watch the clip

@Nwa_amadioha @1meajay You dull!

@1meajay Like your mama😂🤝🤝

@willinilli024 If I did not watch the video I won’t believe anyone would ever made such statements like wtf 🤣😭

@willinilli024 😭😭😭

it's just rage bait snarx... it's just rage bait

"pay for offering" terminologies wey dey their delusional heads reach 10 million.

Which kind Paraguay tactics be this

ahh😭😭

omo beg guardiola don dey plenty o

@fw_diipo Be like my gender don dey crase true true 😭

@Bamixoxo_ It’s looking staged I don’t believe it’s real pls delete

@Bamixoxo_ i just clock say una look alike 😭

@Astro_jessie @Bamixoxo_ Ewe 😂😂

@Astro_jessie @Bamixoxo_ guy, check her pinned post look the girl 😭

When they start to dey pay for offering??😭

tf

@willinilli024 No ragebait me this morning guyy

I hate when girls embarras themselves on the internet like this😭😭

I like as the guy respond😭 We don tire to clock these girls gimmicks, make wey begin cheer them on

If I pay, who go con get the blessings?

@Ukandi_one People don carry am enter church of God too 😭

@compzard Pay offering as how

Make she carry bowl go stand for road na

Offering😂😭😭😭

So make I pay for offering just to get your attention 😂😂 honestly avoid poor woman, ever since I up my game and start dating women that are working and also intentional I realize that dating poor women is a very big burden you will forever pay till you pay with your life too.

Y’all should know this is just a rage bait for clicks

na so

I no even understand wetin de sub for this country

Guyyy 😭😭 Na everyday dem dey invent stupid rules

Men are such fools. Why can't he pay for your offering? As cheap as an offering is? Bro was right. Either don't give him your number, or, if you already did, block his silly ass. Foolish boys everywhere.

Girls are becoming bunch of fuuls

@sylver1805 Nah everyday them dey bring out new strategy 😭

pay for offering? adondie

We should be afraid😭

forget about the girl who be that for darkness 😂😭

My gender oooo, oh chim😭😭

Which kain pattern be this😂😂😂

Werey leave Jesus go dey emulate Matthew the tax collector 😂😂
Похожие видео
Sensitive content
can’t wait for this again when tour begins😭😭
𝑠𝑎𝑟𝑎
175,097 просмотров • 9 месяцев назад
