Loading video...
Video Failed to Load
๐ก Pay or park well๐ฐโ.Gbeselona Fc ๐ก๐ก
41,570 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

See the Werey mouth Real Madrid Slaves man united donโt even have money to sign players how many players have rejected man united for the past 3 years Oloriburuku Dey here saying rubbish about another person club jealous fool

Na just rubbish Dey come out from this mouth

โIf Perez pick his phoneโ this dickriding towards Real Madrid is getting out to hand, itโs slavery at this point, what about Man U? Why canโt Man U pick their phone and talk to Rodri? Slaves

Oga focus on your club signings and leave Barcelona alone. You expect Barcelona to splash 80m pounds on 30 years old players like you did with Casemiro who's now in MLS with no single league trophy? Cry your cry let others do theirs.

Oga stop crying๐คฃ๐คฃ๐คฃsee pain all over your body cause him chose Barcelona or Madrid ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

All these Illiterates with phones wey turn content creators just because dem don sell materials for Alaba market before! This one, KDC, stones amd the likes. They think there's a real niche called mindless banter

See e ur mouth like park well

But you remove other context to the matter 30 years 1 year contract left

you wey them say mention club in Europe u dey mention China club ๐คฃ

Oga you self dey hold egbese werey ๐คฃ๐คฃ

Lol ๐ na machester united na spoiled most of those transfer signings na. You guys will spend alot money buying rubbish players, then in the end, youโll start looking for someone to loan them out to just so you can get some of your money back. What a useless club that doesnโt know how to do business. ๐

E pain am๐น

I thought the way they where jumping upandan since morning they ready to give city 80m. So na same prize wey Madrid offer una Dey offer. ๐๐๐ ๐. Make I go buy pop corn ohโฆ this transfer window go too sweet

See mouth ๐๐๐

See mouth like that of Tinubu. If we buy him for 60m, nah still u people go dey shout โoverpaidโ

Kobbie Mainoo is how much HOW FAR RELAX O ๐

Why you come Dey cry wetin be your ownโฆ. Make Man U enter the race too now clown ๐คก

Wetin de pain you Henry, we no gree pay 30M for your stinking player and since then anything about Barca de pain youโฆ You said Rashford is good kindly use him nah.

Ewo enu ashiere๐

You talk too much baba is he the first player to have won everything in football?? Wonโt want Barcelona to buy a player that is 30 years of age 100m abi.

Gbese keh, 1:1 is back them get money ooo

Oga make we hear word jhooor, how old is he, Rodri is 30 years old and even in is last year of his contract with man city.... So they should over pay for him right? Those guys you are mentioning are still young and they pull good market price...

Gbenuesoun wetin all those teams get to put for table Wey go attract player ๐

Who go buy Kobbi Maino for 80m,even with England hype...

Shut up jare with your spaced teeth Not like weโre even buying from your club

United fan dey worry about city player Make una dey shame small

If man city later Collect the 45m go die for Old Trafford

Adey feel your videos ๐

You no as yourself why your wh club no Dey sign self, nah Barca be your problem Spurs don pack 2 of your signings Nah only you never make any block signing

Very shameless pepul... them think say na onions ๐ฐ them dey buy ๐

Stop crying bro and focus on our club
