Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pellar at the Topzycut hair studio
126,736 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Peller has a flash resemblance as Zlatan

😂😂😂 omo you sabi work he reach to ask you if you dey mad 🥲🥲😂😂😂

Topzy I don hear the date October I will be here inshallah 😊😊

Lmao na my birthday o

Na the hair wey d boy wan use wed be this?

@abazwhyllzz He shock am say he fit fine pass how he fine

@Peller089 Bro you Dey madddd???? 😂😂😂 you don burst peller head 😂😂

Make topzy tells us normal civil servants price o.cuz I for like barb with him

Is this me!😭that part off me 🤣

@abazwhyllzz i don’t know why they dislike this boy. he’s doing well

I be barber too but I give you your flowers you be aje 😍❤️🤗

@chinemerem_so Baba say , bro you Dey mad ? 🤣🤣🤣 he reach to ask

Other people stay quiet o, now your turn you dey shout

@Peller089 Omo barber you Dey mad 😂 he reach to ask 😂

Peller always brings drama such an innocent soul 😂😂😂😂

Bro thought it's magic

I look like new born baby 😂😂😂

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

@abazwhyllzz

@topzycut brr you day mad🤣🤣🤣😂 Greatest of all 🫡🪮🦍

Looking sharp 😉

Top man

The Hairditor

Topzy na you cause trouble 😂😂💈 Pellar go hail you tire 😂👍👏🏾💯❤️

How much for a cut ?

So peller fine like this lol 😂

Using his wedding as a top promotions for businesses. Hope many catch on and benefit. He’s a brand in himself.

Omo You no small oo

This nigha

📍

👏🏿
