Loading video...
Video Failed to Load
Peller & Jarvis, but trenches version
1,231,710 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Davido1 year ago
So nobody carry oraimo cord come the swimming pool that day?

RedDeer.Games1 year ago
My Cozy Room on Nintendo Switch 🎮 My Cozy Room giveaway 👇✨ And if you're a creator and would like a key 👀

KIRA 🤍1 year ago
The girl actually looks like Jarvis but the boy fine pass Peller

folaa🍈1 year ago
These ones needs a resetting slaps

H I M 💸1 year ago
The girl ain’t Jarvis? They look alike

Faru-Q 😎1 year ago
Dem dey deny this werey kiss but hin still dey shine teeth 😭😭😂

Barneyyy😌😍1 year ago
Omo but this girl still resemble Jarvis nau!😂😂

Abbie🤎👜1 year ago
Na rubbish be this

BIG DAWG 😈1 year ago
Find me those kids 😭🫵

HEMMY✨1 year ago
😂😂💔

ERIC 🦅💜1 year ago
Jss 3 pikin don find love and I just dey mumu for twitter.
