Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Peller And His Wife 😂❤️

304,934 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Dapo London
Dapo Londonvor 1 Monat

Two mumu under one roof is too dangerous 😂😂😂

Profilbild von Hugochuku
Hugochukuvor 1 Monat

This girl is abusive. If it were Peller hitting her the way she does eehh, una for drag hell comot Peller body

Profilbild von Crazyblogger
Crazybloggervor 1 Monat

Why is she always angry

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 1 Monat

Husband and wife doings

Profilbild von Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫vor 1 Monat

This boy nor know how to treat pregnant woman 🤰😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Profilbild von Bob Basty
Bob Bastyvor 1 Monat

This two lack table manners, dem put this kind plenty soup for front dey pour mouth back inside am 🤮

Profilbild von Luthor Lanister
Luthor Lanistervor 1 Monat

Even if we Dey play, never hit me!!! Never ever hit me! I will never hit you so I expect you not to hit me. I wish peller the best sha. But signs too many

Profilbild von 007dq
007dqvor 1 Monat

Belle dey make person mumu? So many things are wrong in this settings but what’s my own

Profilbild von Big Sman.🍥
Big Sman.🍥vor 1 Monat

These two ehh.😂

Profilbild von OVP📍
OVP📍vor 1 Monat

Love is sweet o

Profilbild von fbg🧊
fbg🧊vor 1 Monat

Dis girl don get belle for who she no love. She just dey vex dey go.

Profilbild von gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦
gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦vor 1 Monat

No woman hits the man she loves this much, of course she likes him as per he worships her, but love? Nahhhhhh far from it… As far as money Dey sha

Profilbild von Becky_Data Analyst
Becky_Data Analystvor 1 Monat

Will you pple finish this at once Bad manners

Profilbild von CHRIS!! 😎💦
CHRIS!! 😎💦vor 1 Monat

This grl is not ready to be a wife. Ibi content n money she’s in for. All her facial expressions says it all. Make we tell them the truth. She’s treating the boy like her younger brother

Profilbild von Yinyang
Yinyangvor 1 Monat

Wait soup when go last for 1 month owner dey chop once 😳😂🤧God I will never be poor

Profilbild von Dapo London
Dapo Londonvor 1 Monat

Dem just too mumu for me abeg....

Profilbild von Adex Şammy
Adex Şammyvor 1 Monat

but peller is the younger june.

Profilbild von Ajewolechase
Ajewolechasevor 1 Monat

She don Dey regret her life😭😂 you don marry immature person because of money and fame , oya Dey face an

Profilbild von Acrizzy
Acrizzyvor 1 Monat

I’ve never seen a video where she’s not being unnecessarily pissed at him, tf

Profilbild von Eng smith👷🏽‍♂️
Eng smith👷🏽‍♂️vor 1 Monat

Belike na only me Dey forbid woman slap sha, my mum never hit my dad for once.

Profilbild von MÒĒ🪙
MÒĒ🪙vor 1 Monat

Her hand is always fast to hit him. Pellers parents should call her to order

Profilbild von Prosper 💭
Prosper 💭vor 1 Monat

Wahala promax

Profilbild von I.E Williams
I.E Williamsvor 1 Monat

See how dem dey put hand inside big soup

Profilbild von !!!
!!!vor 1 Monat

Why not dish out a little quantity into a smaller plate and eat from, why dipping hand into that big bowl of soup?

Profilbild von Omobolaji Adebayo
Omobolaji Adebayovor 1 Monat

See as two of them con resemble each other with there gorimapa 🤣🤣🤣head

Profilbild von Cuttie Cats 🐱
Cuttie Cats 🐱vor 1 Monat

She must stop abusing peller its not nice

Profilbild von NUEL 💡
NUEL 💡vor 1 Monat

Wetin dey worry jarvis? Since she marry I never see her happy.

Profilbild von Tumsky
Tumskyvor 1 Monat

This girl is too violent, even if it's a joke.

Profilbild von Maxwell Imadojiemu
Maxwell Imadojiemuvor 1 Monat

So no plate to dish food again

Profilbild von Big Chris 🦅❤️
Big Chris 🦅❤️vor 1 Monat

E remain for plate but nah that one your hold be their problem 😂

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Kýrillos
Kýrillosvor 1 Monat

This is abuse but since it’s from the girl’s side, everyone is turning a blind eye on it

Profilbild von Umario
Umariovor 1 Monat

Women No be meat full place so

Profilbild von Stubborn😠
Stubborn😠vor 1 Monat

See the huge soup dem Dey chop from

Ähnliche Videos