Loading video...
Video Failed to Load
Peller And His Wife 😂❤️
34 Comments

Two mumu under one roof is too dangerous 😂😂😂

This girl is abusive. If it were Peller hitting her the way she does eehh, una for drag hell comot Peller body

Why is she always angry

Husband and wife doings

This boy nor know how to treat pregnant woman 🤰😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

This two lack table manners, dem put this kind plenty soup for front dey pour mouth back inside am 🤮

Even if we Dey play, never hit me!!! Never ever hit me! I will never hit you so I expect you not to hit me. I wish peller the best sha. But signs too many

Belle dey make person mumu? So many things are wrong in this settings but what’s my own

These two ehh.😂

Love is sweet o

Dis girl don get belle for who she no love. She just dey vex dey go.

No woman hits the man she loves this much, of course she likes him as per he worships her, but love? Nahhhhhh far from it… As far as money Dey sha

Will you pple finish this at once Bad manners

This grl is not ready to be a wife. Ibi content n money she’s in for. All her facial expressions says it all. Make we tell them the truth. She’s treating the boy like her younger brother

Wait soup when go last for 1 month owner dey chop once 😳😂🤧God I will never be poor

Dem just too mumu for me abeg....

but peller is the younger june.

She don Dey regret her life😭😂 you don marry immature person because of money and fame , oya Dey face an

I’ve never seen a video where she’s not being unnecessarily pissed at him, tf

Belike na only me Dey forbid woman slap sha, my mum never hit my dad for once.

Her hand is always fast to hit him. Pellers parents should call her to order

Wahala promax

See how dem dey put hand inside big soup

Why not dish out a little quantity into a smaller plate and eat from, why dipping hand into that big bowl of soup?

See as two of them con resemble each other with there gorimapa 🤣🤣🤣head

She must stop abusing peller its not nice

Wetin dey worry jarvis? Since she marry I never see her happy.

This girl is too violent, even if it's a joke.

So no plate to dish food again

E remain for plate but nah that one your hold be their problem 😂

😂😂

This is abuse but since it’s from the girl’s side, everyone is turning a blind eye on it

Women No be meat full place so

See the huge soup dem Dey chop from
