Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Peller And His Wife 😂❤️

304,934 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Dapo London
Dapo London1 месяц назад

Two mumu under one roof is too dangerous 😂😂😂

Фото профиля Hugochuku
Hugochuku1 месяц назад

This girl is abusive. If it were Peller hitting her the way she does eehh, una for drag hell comot Peller body

Фото профиля Crazyblogger
Crazyblogger1 месяц назад

Why is she always angry

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️1 месяц назад

Husband and wife doings

Фото профиля Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫1 месяц назад

This boy nor know how to treat pregnant woman 🤰😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Фото профиля Bob Basty
Bob Basty1 месяц назад

This two lack table manners, dem put this kind plenty soup for front dey pour mouth back inside am 🤮

Фото профиля Luthor Lanister
Luthor Lanister1 месяц назад

Even if we Dey play, never hit me!!! Never ever hit me! I will never hit you so I expect you not to hit me. I wish peller the best sha. But signs too many

Фото профиля 007dq
007dq1 месяц назад

Belle dey make person mumu? So many things are wrong in this settings but what’s my own

Фото профиля Big Sman.🍥
Big Sman.🍥1 месяц назад

These two ehh.😂

Фото профиля OVP📍
OVP📍1 месяц назад

Love is sweet o

Фото профиля fbg🧊
fbg🧊1 месяц назад

Dis girl don get belle for who she no love. She just dey vex dey go.

Фото профиля gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦
gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦1 месяц назад

No woman hits the man she loves this much, of course she likes him as per he worships her, but love? Nahhhhhh far from it… As far as money Dey sha

Фото профиля Becky_Data Analyst
Becky_Data Analyst1 месяц назад

Will you pple finish this at once Bad manners

Фото профиля CHRIS!! 😎💦
CHRIS!! 😎💦1 месяц назад

This grl is not ready to be a wife. Ibi content n money she’s in for. All her facial expressions says it all. Make we tell them the truth. She’s treating the boy like her younger brother

Фото профиля Yinyang
Yinyang1 месяц назад

Wait soup when go last for 1 month owner dey chop once 😳😂🤧God I will never be poor

Фото профиля Dapo London
Dapo London1 месяц назад

Dem just too mumu for me abeg....

Фото профиля Adex Şammy
Adex Şammy1 месяц назад

but peller is the younger june.

Фото профиля Ajewolechase
Ajewolechase1 месяц назад

She don Dey regret her life😭😂 you don marry immature person because of money and fame , oya Dey face an

Фото профиля Acrizzy
Acrizzy1 месяц назад

I’ve never seen a video where she’s not being unnecessarily pissed at him, tf

Фото профиля Eng smith👷🏽‍♂️
Eng smith👷🏽‍♂️1 месяц назад

Belike na only me Dey forbid woman slap sha, my mum never hit my dad for once.

Фото профиля MÒĒ🪙
MÒĒ🪙1 месяц назад

Her hand is always fast to hit him. Pellers parents should call her to order

Фото профиля Prosper 💭
Prosper 💭1 месяц назад

Wahala promax

Фото профиля I.E Williams
I.E Williams1 месяц назад

See how dem dey put hand inside big soup

Фото профиля !!!
!!!1 месяц назад

Why not dish out a little quantity into a smaller plate and eat from, why dipping hand into that big bowl of soup?

Фото профиля Omobolaji Adebayo
Omobolaji Adebayo1 месяц назад

See as two of them con resemble each other with there gorimapa 🤣🤣🤣head

Фото профиля Cuttie Cats 🐱
Cuttie Cats 🐱1 месяц назад

She must stop abusing peller its not nice

Фото профиля NUEL 💡
NUEL 💡1 месяц назад

Wetin dey worry jarvis? Since she marry I never see her happy.

Фото профиля Tumsky
Tumsky1 месяц назад

This girl is too violent, even if it's a joke.

Фото профиля Maxwell Imadojiemu
Maxwell Imadojiemu1 месяц назад

So no plate to dish food again

Фото профиля Big Chris 🦅❤️
Big Chris 🦅❤️1 месяц назад

E remain for plate but nah that one your hold be their problem 😂

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Kýrillos
Kýrillos1 месяц назад

This is abuse but since it’s from the girl’s side, everyone is turning a blind eye on it

Фото профиля Umario
Umario1 месяц назад

Women No be meat full place so

Фото профиля Stubborn😠
Stubborn😠1 месяц назад

See the huge soup dem Dey chop from

Похожие видео