Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Peller And His Wife 😂❤️

304,934 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Dapo London profil fotoğrafı
Dapo London1 ay önce

Two mumu under one roof is too dangerous 😂😂😂

Hugochuku profil fotoğrafı
Hugochuku1 ay önce

This girl is abusive. If it were Peller hitting her the way she does eehh, una for drag hell comot Peller body

Crazyblogger profil fotoğrafı
Crazyblogger1 ay önce

Why is she always angry

KHOZII☘️ profil fotoğrafı
KHOZII☘️1 ay önce

Husband and wife doings

Dr. Agbes💫💫 profil fotoğrafı
Dr. Agbes💫💫1 ay önce

This boy nor know how to treat pregnant woman 🤰😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Bob Basty profil fotoğrafı
Bob Basty1 ay önce

This two lack table manners, dem put this kind plenty soup for front dey pour mouth back inside am 🤮

Luthor Lanister profil fotoğrafı
Luthor Lanister1 ay önce

Even if we Dey play, never hit me!!! Never ever hit me! I will never hit you so I expect you not to hit me. I wish peller the best sha. But signs too many

007dq profil fotoğrafı
007dq1 ay önce

Belle dey make person mumu? So many things are wrong in this settings but what’s my own

Big Sman.🍥 profil fotoğrafı
Big Sman.🍥1 ay önce

These two ehh.😂

OVP📍 profil fotoğrafı
OVP📍1 ay önce

Love is sweet o

fbg🧊 profil fotoğrafı
fbg🧊1 ay önce

Dis girl don get belle for who she no love. She just dey vex dey go.

gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦 profil fotoğrafı
gabbieberyl 💎⭐️🇨🇦1 ay önce

No woman hits the man she loves this much, of course she likes him as per he worships her, but love? Nahhhhhh far from it… As far as money Dey sha

Becky_Data Analyst profil fotoğrafı
Becky_Data Analyst1 ay önce

Will you pple finish this at once Bad manners

CHRIS!! 😎💦 profil fotoğrafı
CHRIS!! 😎💦1 ay önce

This grl is not ready to be a wife. Ibi content n money she’s in for. All her facial expressions says it all. Make we tell them the truth. She’s treating the boy like her younger brother

Yinyang profil fotoğrafı
Yinyang1 ay önce

Wait soup when go last for 1 month owner dey chop once 😳😂🤧God I will never be poor

Dapo London profil fotoğrafı
Dapo London1 ay önce

Dem just too mumu for me abeg....

Adex Şammy profil fotoğrafı
Adex Şammy1 ay önce

but peller is the younger june.

Ajewolechase profil fotoğrafı
Ajewolechase1 ay önce

She don Dey regret her life😭😂 you don marry immature person because of money and fame , oya Dey face an

Acrizzy profil fotoğrafı
Acrizzy1 ay önce

I’ve never seen a video where she’s not being unnecessarily pissed at him, tf

Eng smith👷🏽‍♂️ profil fotoğrafı
Eng smith👷🏽‍♂️1 ay önce

Belike na only me Dey forbid woman slap sha, my mum never hit my dad for once.

MÒĒ🪙 profil fotoğrafı
MÒĒ🪙1 ay önce

Her hand is always fast to hit him. Pellers parents should call her to order

Prosper 💭 profil fotoğrafı
Prosper 💭1 ay önce

Wahala promax

I.E Williams profil fotoğrafı
I.E Williams1 ay önce

See how dem dey put hand inside big soup

!!! profil fotoğrafı
!!!1 ay önce

Why not dish out a little quantity into a smaller plate and eat from, why dipping hand into that big bowl of soup?

Omobolaji Adebayo profil fotoğrafı
Omobolaji Adebayo1 ay önce

See as two of them con resemble each other with there gorimapa 🤣🤣🤣head

Cuttie Cats 🐱 profil fotoğrafı
Cuttie Cats 🐱1 ay önce

She must stop abusing peller its not nice

NUEL 💡 profil fotoğrafı
NUEL 💡1 ay önce

Wetin dey worry jarvis? Since she marry I never see her happy.

Tumsky profil fotoğrafı
Tumsky1 ay önce

This girl is too violent, even if it's a joke.

Maxwell Imadojiemu profil fotoğrafı
Maxwell Imadojiemu1 ay önce

So no plate to dish food again

Big Chris 🦅❤️ profil fotoğrafı
Big Chris 🦅❤️1 ay önce

E remain for plate but nah that one your hold be their problem 😂

$ilva 💸 profil fotoğrafı
$ilva 💸1 ay önce

😂😂

Kýrillos profil fotoğrafı
Kýrillos1 ay önce

This is abuse but since it’s from the girl’s side, everyone is turning a blind eye on it

Umario profil fotoğrafı
Umario1 ay önce

Women No be meat full place so

Stubborn😠 profil fotoğrafı
Stubborn😠1 ay önce

See the huge soup dem Dey chop from

Benzer Videolar