Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Peller and Jarvis are now engaged,congratulations to them❤️🎉
204,921 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 12

SEUÑ1 год назад
content creator go drop prank, you wey jobless go carry am for head

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
Rest no be PR,you single na why you no fit relate

Rock Paper Sizzle2 лет назад
🇺🇸 Put America First! 💯 We have the best chance with Trump & Vance. ✅ Wear it Proudly here:

$TUNNA4VEGAS🥷🏽🫀1 год назад
See person wey suppose write waec and jamb Dey propose to girl wey don graduate from school,ok nah😌

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
😂😂

N8 ✞1 год назад
Make I dey wait for wetin feminists go come talk😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
Hmmmm😂

Big Baby🌚❤️1 год назад
Engage ke How old be both of them

Abuja stylist ✰1 год назад
She say if na prank

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
😂

Kayla 🫧🎀1 год назад
This peller is a f00l😭😭

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
😂😂😭
