正在加载视频...
视频加载失败
Peller can pretend ehhh🤣😭
425,160 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

@cal_mhe_iva His songs isn’t bad for his age

No one is actually pretending

Joeblaq sef never see this kind platform before

You no go pretend for 400 million ke?😂

Money is talking lol

If na you they gifted that kind gift will not dance to this kind music so to please his father

If na u collect mansion, you no go do more than pretending 😅

If he reach ur tongue no dance

If e reach ur turn no dance🤣… na to collect d house back🤣🤣🤣

400million without music alone sef na serious gbedu Talk more when u join am with the son song, omo na Grammy 💥💥💥

Let peller collect document before you dey talk this kind talk abeg 😂

If na you, wetin u go do

If na you them promise 400m you no go dance😅😅😅😅

Jo black 😂

Peller no even sabi the song 🤣🤣

Who be this peller

When there’s money in the bag, you really have to pretend

😂😂😂😂 your papa lost ?

If e reach your turn, no dance 🤣😂🤣😂

The song no make sense ?

He song make sense pass bolu own sha

Any thing for the bag is valid

Oshii nii bobo yen Shey 😅

Omo……na God know as he Dey take share him wealth sha😩

He almost collect mic from the boy hand

If na you dem give 400m house no dance nau😂😂

More like he knows how to play along.

You don comot your security wey dem arrest

If e reach yourself turn don’t pretend oo, make you de criticize

Peller don kee me !!! 😭💔😂 @mentor_dominion

If e reach ur turn no dance 😂.

@cal_mhe_iva Jo bleq wey be his friend and get better song wey sweet and go viral no perform . Lol 😂😂😂😂

Song no bad na
