Peller don enter am 😭😂
790,717 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

“Guys mass report” . Na him mumu fans he dey control and those fools would go ahead and report the lady account. Awon olopolo yoro😂😂

Was he asking his followers to report her account for telling him the truth??? Same thing he did to Bobby.. lol! Smh! I love her for schooling him tho!

Nah the video be this oooo some people ehn I fear who no fear women

Them need destroy peller tiktok once When em struggle to grow am back no worry baba go behave normal

But wetin concern the woman, na u born am

Na the mumu following him telling them to report account & they go report the person account. Most Nigerian are bl!nd fans, no self opinion of judging issues, their fav is always right even when they know deep down he’s wrong.

They asked “what makes you know this lady is not for you?” Someone said👇🏼👇🏼

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

As you big reach see nonsense wey u Dey post, still put emoji like arindii

If no be TikTok make small boy dey abuse married woman Boy wey never reach 20yrs o . Omo she for don tear him better slap
相关视频
Portable vs Peller this morning !! Peller don buy serious market 😭😂
Oyindamola🙄
1,170,905 次观看 • 11 个月前
Sensitive content
This one don enter am 😭
Oyindamola🙄
640,187 次观看 • 2 年前
Peller pays a visit to the Okoya family. He say them don adopt am 😂😂😂
Dami’ Adenuga
501,645 次观看 • 1 年前
