Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Peller don throw Jab give Carter Efe, e say Carter Dey work but e still be like slave but e Dey work Dey enjoy e money.😂
98,298 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 16

Dey play no time for enjoy Carter get responsibilities pass peller oo e get pikin to take care off

The kind enjoyment wey Carter do for 2022 2023 u never enjoy half of it 😅😅 Carter throwback

Na real matter

Time to work dah time for enjoyment dah and no think say cater no dah chop life oo responsibility way dah he head plenty pass your own so keep your mouth shut bruh 😎

😂😂😂

Omo them no dey tell person why you tell am nah ?

Since when you commot for poverty Dey come talk about enjoyment werey

No be lie. Carter could afford to travel to the UK but he go always wait make dem help am do many things. Now na slave duty he dey do

Tell him to define Enjoyment

Hmm

Nah true nah guy 😆 be like Carter nah staff

Please next time wear life jacket 🙏🏾🙏🏾

U jus deh live Carter throwbck 😂 At least dem pressure am into marriage 🤣

No life jacket hmmmmm

Feed the body that works the money

No life jacket… smh
