Loading video...
Video Failed to Load
Peller has found another girlfriend since Jarvis didn’t accept him, but now she’s getting really jealous 😂😂
438,951 views • 1 year ago •via X (Twitter)
9 Comments

𝐆𝐀𝐆𝐀1 year ago
@TeniolaYBNL Why Dem kan get engage

HIGH THINKER1 year ago
@TeniolaYBNL Shey Jarvis dey always lick Tom Tom ni Abi na my eye?

BATOPY1 year ago
@TeniolaYBNL Werey, Peller dey rile Jarvis sha "e tall more than some pipu" 😂😂😂

👑 cruise 👑1 year ago
@TeniolaYBNL These people and their Wahala again 😂😂😂

Wisdom 🇳🇬1 year ago
@TeniolaYBNL Jarvis love peller.

ONIMISI🌍1 year ago
@TeniolaYBNL Peller na complete character walahi 😂😂

Etwina1 year ago
@TeniolaYBNL Peller dey try other available robots wey wan connect.. No time!

Trenches Artiste1 year ago
@TeniolaYBNL All this people just dey put una for cruise. Make money shall complete 😂

Obaimole 👑💡🇧🇪1 year ago
@TeniolaYBNL He don fight that angel joor and he no want wahala cos angel be like alatoo sis and that one na baba gifter no be rose 🌹 na universe,big lion she Dey press
